paroles de chanson / Tony Tetuila parole / E Go Better lyrics  | ENin English

Paroles de E Go Better

Interprète Tony Tetuila

Paroles de la chanson E Go Better par Tony Tetuila lyrics officiel

E Go Better est une chanson en Anglais

Haa ha ha ha haaaa
Ahan Tetuila wetin happen I tell you something you dey laugh a ahn
Make I no laugh na the thing wey you tell me dey make me laugh
If you no know say you wan cut hey ehhh I don die
He's alive

People dey hustle dey run go America
Our future leaders dey clear from Africa
Wetin be dis continental confusion
People dey blame the government of our nation
I want to know the price of democracy
Somebody tell me before I go crazy
Which one be dis our people dey suffer
Na only God fit clear dis palaver

Oya tell your mother o tell your father o
E go better
Tell your sister o tell your brother o
E go better
Say a prayer oo for our nation
E go better
Dis na the message from Tony Tetuila
E go better (Oya)
Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha
E go better
Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha
E go better
Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha
E go better
Hahaha hahaha ha ha ha ha ha
E go better

No food for stomach poverty dey spreadi
Dis no be joke o dey talk am for radio
People dey dream dem dey run after luxury
E go better if we build our country o
Eje ka sowo kpo to help our government haa haaa
Ko'le better for our own private betterment
Cast your vote for the capable leader
Oya run from those who be serious pretender

Oya tell our neighbor oo tell everybody
E go better
Tell our Governors and Mr President
E go better
Say a prayer oo for our nation
E go better
Dis na the message from Tony Tetuila
E go better (Oya)
Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha
E go better
Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha
E go better
Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha
E go better
Hahaha hahaha ha ha ha ha ha
E go better

Tell your neighbor oo tell everybody
E go better
Tell our Governors and Mr President
E go better
Say a prayer oo for our nation
E go better
Dis na the message from Tony Tetuila
E go better (Oya)
Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha
E go better
Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha
E go better
Hahaha hahaha ha ha ha ha ha
E go better
Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha
E go better

Education na the best way to success
After graduation na fighting to progress
No work to do after so many booku o
Pray to God make you no just dey looku o
Na only God o fit clear dis palaver
Moni Baba lo ke o lo maa clear dis palaver o

Tell your mother o tell your father o
E go better
Tell your sister o tell your brother o e go better e
E go better
Say a prayer oo for our nation o o o o
E go better
Dis na the message from Tony Tetuila
E go better
Ha ha ha ha ha ha ha ha ha
E go bettero o o o uh
Ha ha ha ha ha ha ha ha ha
E go better
Ha ha ha ha ha ha ha ha ha
E go better
Hahaha hahaha ha ha ha ha ha
E go better

Tell your neighbor oo tell everybody
E go better
Tell our Governors and Mr President
E go better
Say a prayer oo for our nation
E go better
Dis na the message from Tony Tetuila
E go better

Tell Baba Iyabo and Mr Shiwaju
E go better
Tell Baba Iyabo and Ashiwaju
E go better
Say a prayer oo for our nation
E go better
Dis na the message from Tony Tetuila
E go better
Omo primary school eda mi lohun o
E go better
Omo secondary eda mi lohun o
E go better
University o oya eda mi lo hun o
E go better
All the workers eda mi lo hun o
E go better
Bi ti labi oge
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de E Go Better

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche du pouce en l'air
2| symbole à gauche de la maison
3| symbole en bas du cadenas
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid