paroles de chanson / Tml Vibez parole / Caro lyrics  | ENin English

Paroles de Caro

Interprètes Tml VibezBella Shmurda

Paroles de la chanson Caro par Tml Vibez lyrics officiel

Caro est une chanson en Anglais

Tml Vibe, boy
Dagbana biti bella
Moti shamayan do me better
Obe todun ni mofe la
Nigboro I be story teller
Pawon boy parapara
Alao so easy akala
Shawty use kayamata
For your matter I go show them my pattern
Caro Caro na you me shadow
When I shado sebi mo sey hello
Nigga fagbo
Fi energy pawo
Hawk your hustle bi tabioka o
Tell the saro no more sorrow
I dey hustle man no dey gawu
Timi dawo wonma sawo
Lati gbawo we no go far o
Bisimilai mo fi bere
Wait for my OGs
Awusubulai mofi bere
Make I no see things wey pass my age, yeah
Money I no see make me no lie
Even for the lifestyle me I fortified
Working billionaire before me I 35
My shoe no fit size you even if you try
Omo I no fit lie lifestyle on a side I dey bomb many site
I dey shoot on site
Omo leftside
Take it Outside
Seri seri sign
Omo I be super shine
Caro Caro na you me shadow
When I shado sebi mo sey hello
Nigga fagbo
Fi energy pawo
Hawk your hustle bi tabioka o
Tell the saro no more sorrow
I dey hustle man no dey gawu
Timi dawo wonma sawo
Lati gbawo we no go far o
Ah ah caro caro
Fi energy o oh ah ah ah
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteurs: Bella Shmurda, Timileyin Sulaimon
Copyright: ONErpm, Sentric Music

Commentaires sur les paroles de Caro

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche du nuage
2| symbole à gauche de la loupe
3| symbole en haut de l'étoile
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid