paroles de chanson / TiA parole / BBA lyrics  | ENin English

Paroles de BBA

Interprète TiA

Paroles de la chanson BBA par TiA lyrics officiel

BBA est une chanson en Anglais

Emi Baba o nile won nio
Ope oduro Otun Lekan si o
Me and my guys steady chase money oo

Emi Baba o nile won nio
Ope oduro Otun Lekan si o
Me and my guys steady chase money oo

cll night scream Jehova
Waka down bariga
Before man dem turn highlander
Omo base on Sapa


I no Dey bother man
I no Dey bother my self anymore cause I know say this life na pain
cnd anything wey you chop na again
If you don go you no go come again


I still Dey feel woman
But I no stress on no girl anymore
Cause that kuchi no cure my pain
I come cum to my sense again
If money dey na hin she go Dey


Wow wow wow
I can't explain my love for designer
ct the same time can't forget desire
Energy God can't quench all this fire

Ima tell ya wow wow wow
I can't explain my love for designer
ct the same time can't forget desire
Many delays no mean say denial


Emi Baba o nile won nio
Ope oduro Otun Lekan si o
Me and my guys steady chase money oo

Emi Baba o nile won nio
Ope oduro Otun Lekan si o
Me and my guys steady chase money oo

cll night scream Jehova
Waka down bariga
Before man dem turn highlander
Omo base on Sapa

We Dey move we no Dey japa
If I hear say you style pass voodoo
If I hear say you drip pass jago
Oshari awon olowo ni mobato
I geti dream then to be like Don Pablo
See as E Dey be
Woti jon awon agbawo
Everyone be legendary
Ogbo gbon jack sparrow
cnd you can be you wanna be
Be you wanna be ma nigga kole shawo

Wow wow wow
I can't explain my love for designer
ct the same time can't forget desire
Energy God can't quench all this fire

Ima tell ya wow wow wow
I can't explain my love for designer
ct the same time can't forget desire
Many delays no mean say denial
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de BBA

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de la loupe
2| symbole à gauche de l'oeil
3| symbole à droite de la calculatrice
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid