paroles de chanson / Star Qenny parole / IRE (Goodness) lyrics  | ENin English

Paroles de IRE (Goodness)

Interprète Star Qenny

Paroles de la chanson IRE (Goodness) par Star Qenny lyrics officiel

IRE (Goodness) est une chanson en Afrikaans

Each and everyday
working everyday
Praying to God make my blessing no delay
As e dey be I no fit explain
Na money I dey find I no come here to play
But why e be say
Some still dey hate
After all the pains wey dem know say we dey feel
Make e better for me na so I dey pray
Make all my enemies later end in shame cos
I've been in the game for a long time
Steady on my grind for a very long time
K'olorun dakun gbo adura
K'ode bamishe k'ona kola,oh
I've been in the game for a long time Steady on my grind for a very long time
K'olorun dakun gbo adura
K'ode bamishe k'ona kola
Ahh k'inle rire gba oh
K'inle ranu gba
Kori dowo kori dola oh
Ahh k'inle rire gba oh
K'inle ranu gba
Kori dowo kori dola oh
Working everyday k'oma si holiday
For village mama dey wait
Oluwa bless me before it late
K'araye ma bere bawo losese
Hmm hmm,bawo losese
Kima sofunwon pewo l'obamishe
Bad energy stay far away
My blessings on the way make e no delay
People wey underate me
Make dem start to dey hail me
K'adura mummy gba lori mi
All my sins jor forgive me
People wey underate me
Make dem start to dey hail me
K'adura mummy gba lori mi
All my sins jor forgive me
I've been in the game for a long time Steady on my grind for a very long time
K'olorun dakun gbo adura
K'ode bamishe k'ona kola oh
I've been in the game for a long time Steady on my grind for a very long time
K'olorun dakun gbo adura
K'ode bamishe k'ona kola
Ahh k'inle rire gba oh
K'inle ranu gba
Kori dowo kori dola oh
Ahhh k'inle rire gba oh
K'inle ranu gba
Kori dowo kori dola oh
Long time
I say long time
I've been doing this been a very long time
This time
I say this time
Gonna show dem say this time
Na God's time
For many year been on a lock down
As I don come now me I won shutdown
Oh my God,I dey your hand
So guide me now as I dey move am
As I dey move am
So guide me now as I dey move am
As I dey move am
So guide me now as I dey move am
Umbara rey umbara rey umbara rey ah
Umbara rey ah
Say dem call me star kenny oh
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de IRE (Goodness)

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de la maison
2| symbole en bas de l'horloge
3| symbole à droite de la loupe
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid