paroles de chanson / Sound Sultan parole / Natural Something lyrics  | ENin English

Paroles de Natural Something

Interprète Sound Sultan

Paroles de la chanson Natural Something par Sound Sultan lyrics officiel

Natural Something est une chanson en Anglais

I spend my money everyday on top woman
I no care if she walk away to another man
I am ready to be your mugu
Your personal maga for life
TY mix
Sound Sultan
Naija Ninjas

It is a natural something
When I see you do the strong thing
Go shawty it's your baiday
Go shawty it's your baiday
Go shawty it's your baiday
Go shawty it's your baiday
I no be casanova but I like woman dem ah ah
I know you have a lover but help me hail your man dem
I no be casanova but I like woman dem
I know you have a lover help me hail your man dem

Omoge no be lie I dey reel in your soul
I know you are one in a million soul
Dash you anything even silver and gold
No mean say I wan carry you go
Omo everyday you killing them you killing them o
Natural things no silicon o
You giving men horn like a unicorn o
But really don't get me wrong see

No strings attached
I go buy you diamond
No strings attached
I take you go shopping
No strings attached
Cause na wireless things
No strings attached
Eh oh oh
No strings attached
Make we just dance
No strings attached
So don't be thinking wrong
No strings attached
I only appreciate you as a wonderful work of God

I spend my money everyday on top woman
I no care if she walk away to another man
I am ready to be your mugu
Your personal maga for life

It is a natural something
When I see you do me strong thing
Go shawty it's your baiday
Go shawty it's your baiday
Go shawty it's your baiday
Go shawty it's your baiday
I no be casanova but I like woman dem ah ah
I know you have a lover but help me hail your man dem
I no be casanova but I like woman dem
I know you have a lover help me hail your man

Woman too fine
I no fit economize you girl
Going through pain
You need a man wey go nice you girl
No minimizing
Sultan go maximize you girl
Cause you deserve everything wey dey shine shine my girl

Shey na BB Torch
Or na BB Porsche
Or na human hair
Even in a rush
Just to make you blush
I go yan dust
I go freestyle
Just to make you smile
In the mean time
You're not mine
We go feel fine
But no kain
On behalf of all the men
Oya come make I spoil you o o

I spend my money everyday on top woman
I no care if she walk away to another man
I am ready to be your mugu
Your personal maga for life
It is a natural something
When I see you do me strong thing
Go shawty it's your baiday
Go shawty it's your baiday
Go shawty it's your baiday
Go shawty it's your baiday
I no be casanova but I like woman dem ah ah
I know you have a lover but help me hail your man dem
I no be cassanova but I like woman dem
I know you have a lover help me hail your man dem

It is a natural something
When I see you do me strong thing
Go shawty it's your baiday
Go shawty it's your baiday
Go shawty it's your baiday
Go shawty it's your baiday
I no be casanova but I like woman dem ah ah
I know you have a lover but help me hail your man dem
I no be casanova but I like woman dem
I know you have a lover help me hail your man dem

Hail your man dem TY mix
Hail your man dem
Hail your man dem
Hail your man dem
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Natural Something

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas de la loupe
2| symbole à droite de l'appareil photo
3| symbole en haut de l'oeil
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid