paroles de chanson / Sikiboi parole / Miss You lyrics  | ENin English

Paroles de Miss You

Interprète Sikiboi

Paroles de la chanson Miss You par Sikiboi lyrics officiel

Miss You est une chanson en Anglais

You're right here but I
The girlie em boy

You're right here, but i miss youuu
As i dey try to sabi youuu
And anytime wey you come through
I feel you
oh my baby baby
Beast youuuuuu

You give me love wey dey give me joy, Ehhh
Na the reason i dey colombi yah oh
Call all your friends make them hop on me
And make we all jolly
and make we all party now oh

Break it and whine for me
Oh yeh go down on me
Make i see harmony
No dey look time on me
Pieces my head
Come to me bed
Make i fit check something
Make i fit check something

I dey form but i miss you
And if i see you i fit kiss you
Cuz i love you
And even thou you dey stress me
I no go fit ever leave you
Cuz i need you

I love you no be big big talk
I need you, only you
you dey give me joy
Can never love another lady
Na only you wey be my baby aaaa

Baby don't lie,
don't lie,
don't lie lie lie aaah
You're feeling the boy now
Oh yeh You're feeling the boy now

Baby don't lie
don't lie
don't lie lie lie aaah
You're feeling the boy now
You're feeling the boy now

You're right here, but i miss youuu
As i dey try to sabi youuu
And anytime wey you come through
I feel you
oh my baby baby
Beast youuuuuu

You give me love wey dey give me joy, Ehhh
Na the reason i dey colombi yah oh
Call all your friends make them hop on me
And make we all jolly
and make we all party now oh

..


Baby don't lie,
don't lie,
don't lie lie lie aaah
You're feeling the boy now
Oh yeh You're feeling the boy now

Baby don't lie
don't lie
don't lie lie lie aaah
You're feeling the boy now
You're feeling the boy now

..
The girlie em boy
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Miss You

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite du smiley
2| symbole en bas de la croix
3| symbole à gauche du cadenas
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid