paroles de chanson / Seyi Shay parole / Lamba lyrics  | ENin English

Paroles de Lamba

Interprète Seyi Shay

Paroles de la chanson Lamba par Seyi Shay lyrics officiel

Lamba est une chanson en Anglais

Don't know what I'm feeling
I don't know what I'm feeling yea
Tell me what I'm seeing
Don't want to see you with other girls o Tunde

No go do me so
No do me wayo
When you come dey colobi my heart
No be so

Why you do me so
Why you come dey go
Why you come dey colobi my heart
No be so

Ma fun mi lamba
Ma fun mi lamba
Ma fun mi lamba
Colobi my heart no be so

Ma fun mi lamba
Ma fun mi lamba
Ma fun mi lamba
Colobi my heart no

No be so
No be so
No be so

I dey see you with Simisola o
That same gele wey you talk say una no dey o
Kilode bobo kilode o
Why you do me like this o

No go do me so
No do me wayo
When you come dey colobi my heart
No be so

Why you do me so
Why you come dey go
Why you come dey colobi my heart
No be so

Ma fun mi lamba
Ma fun mi lamba
Ma fun mi lamba
I no wan hear am for your mouth o

Ma fun mi lamba
Ma fun mi lamba
Ma fun mi lamba

Yeaahh

Baby
Listen I know it’s hard to be honest
Especially when you’re so scared of losing me
And I can understand why you’re scared of losing me
It’s cause you feel like you’re never gonna find anything better
And guess what you probably never will
But when you give me lambas
It really doesn't sit well
So please stop whining me
Start dining me
Ma funmi lamba
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Lamba

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut du cadenas
2| symbole à droite du coeur
3| symbole à gauche de la maison
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid