paroles de chanson / Sean Dampte parole / Farabale lyrics  | ENin English

Paroles de Farabale

Interprète Sean Dampte

Paroles de la chanson Farabale par Sean Dampte lyrics officiel

Farabale est une chanson en Anglais

Who no hustle
No go fi ball
Who no hustle
No go belong

Wetin I tell them
Say emi come
come 4 di moni
dem no wan hear
Shebi mi tell them
cwon boys doing things
On a regular trend
Emi no dey pretend o
Everything mi intend o
Money talk mi dey hear o
Money call mi dey head o
Mi don head o
Oya farabale
Leave Mata for who know road oh
Farabale
Make I work and chop my own o
No be madne ess
See me count my blessings and start to name them eeeem
Cos who no hustle no go belong.
No no
Ph no
Who no hustle
No go belong oh
Cause who no hustle no go belong
No go belong oh
Eh
Who no hustle
NO GO FIT BcLL!
Who no hustle
No go
No go belong oh
No go fit ball oh
No go belong
Who no hustle
No dey belong.

So we make dem
day vibrate
When we dey
for the location
Emi spray
like e donation
Na mi
Causethe commotion
Raba too loud ahah

We denge, we dey, we dey manya
Manya manya
Boys no dey play with the Raba Raba .....

Oya farabale
Leave Mata for who know road oh
Farabale
Make I work and chop my own o
No be madne ess
See me count my blessings and start to name them eeeem
Cos who no hustle no go belong.

No go belong oh
Eh

Who no hustle
NO GO FIT BcLL!
Who no hustle
No go
No go belong oh
No go fit ball oh
No go be boiz oht
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Farabale

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut de l'enveloppe
2| symbole à gauche de la poubelle
3| symbole à gauche de la croix
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid