paroles de chanson / Roseboy MG parole / Adura Mama lyrics  | ENin English

Paroles de Adura Mama

Interprète Roseboy MG

Paroles de la chanson Adura Mama par Roseboy MG lyrics officiel

Adura Mama est une chanson en Anglais

Back in days,
Been grinding from Monday To Saturday
No time to celebrate our holidays
Been working to say bye to our sorrow days
What we can say
Dem backstab and try to block our way
Many times all we have to pray
Everyday we just have to pray
What is the reason why you wish your fellow man Bad oo
Person wey dey Tiraka just to be a man o
Sometime I ask myself why the wicked world o
E Dey make me mad o
Adura Mama Logba o
Ota oba Tifimi Seleya o
Thank God for all her prayers
Na Wetyn dey give me the ginger o
Adura Mama Logba o
Ota oba Tifimi Seleya o
Thank God for all her prayers
Na Wetyn dey give me the ginger o
Brother man no wan make you grow, they wan make you slow, wishing you don't blow
Why you wan me down for this same world wey we all trying
Make akanuche hit dem, make dem see true, we all just tryna feel good
supporting all my brothers, make we all smile, make nobody come down
See as for me I be covered in grace, mama prayer gat me feeling so great
no dey hate, even if you come late
on my lane, I no dy do relay
I'm covered in grace, mama prayer gat me feeling so great
No dey hate, even if you come late
On my lane, I no dy do relay
What is the reason why you wish your fellow man Bad oo
Person wey dey Tiraka just to be a man o
Sometime I ask myself why the wicked world o
E Dey make me mad o
Adura Mama Logba o
Ota oba Tifimi Seleya o
Thank God for all her prayers
Na Wetyn dey give me the ginger o
Adura Mama Logba o
Ota oba Tifimi Seleya o
Thank God for all her prayers
Na Wetyn dey give me the ginger o
Allihamdulilah Ewo bi tabade
I follow my dream, mi o fi sere
Destiny can't be changed can only delay
I no follow anybody, I dey run my race
Emi Omo OLOGO
Kosofo, you already know
Make mama proud Yeah
Omo Akin
Original Roseboy
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Molumo Emi
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de Adura Mama

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut de l'enveloppe
2| symbole en bas de l'étoile
3| symbole en bas de la loupe
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid