paroles de chanson / Ric Hassani parole / I.G.D.T (I Go Dey There) lyrics  | ENin English

Paroles de I.G.D.T (I Go Dey There)

Interprètes Ric HassaniBayanni

Paroles de la chanson I.G.D.T (I Go Dey There) par Ric Hassani lyrics officiel

I.G.D.T (I Go Dey There) est une chanson en Anglais

Good morning, Olomi
Na you dey give all the kind love
Wey I need for my body
Na make me carry you go inside church
Baby, take all my money
Na you I dey hustle the hustle for (oh)
Your love na aim dey carry me go up
My lover, my sister, my mother
Importer, exporter
See as you gather nobody badder
You can never climb okada
You no go suffer
Baby, I'm down whenever gan
I carry you for head
Anywhere you go I dey there

I go dey there for you
I go dey there for you
You are the queen of my life
My number one of all time
Dey there for you
I go dey there for you
You are the treasure I find
My baby, I don't mind
I go dey there

Give me your love, your word is whole
Make I put am for my head
I go put am for head
I no fit to complain
Tell me who dey stress you
When I come through dem go gentle
I go show them the way
Tell Chioma O, ah (ah)
She don't need to cry (ah)
'Cause even if it's raining
I go make you smile
Be barging not too hard
I go give you energy, baby
'Cause you're one of a kind
My lover, supporter, no other arewa
No one above her, see as you gather
You too much o, you too much o, no be lie
Also, I'm clear
It's you that I need, oh yeah
See me I carry you for head o

I go dey there for you
I go dey there for you
You are the queen of my life
My number one of all-time
Dey there for you
I go dey there for you
You are the treasure I find
My baby, I don't mind
I go dey there

Afro Love is basically love stories from an African man
Most times, we aren't taught to be vulnerable
Men in general aren't taught to be vulnerable
But moreso African men because we, we are natural-born warriors
But do we feel? Do we love? Very deeply
These songs are stories, love stories that we keep inside
Afro Love
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteurs: Ikechukwu Eric Ahiauzu, Oladokun Abimbola Elijah
Copyright: TUNECORE INC

Commentaires sur les paroles de I.G.D.T (I Go Dey There)

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut de la calculatrice
2| symbole en bas de l'enveloppe
3| symbole à droite de la loupe
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid