Pussy Niggas est une chanson en Anglais
Hey, it's QUADO on this one
Say, many things sup I nor fit talk, who want gree help
We talk not talk, them look you pass like say you smell
I carry bell begin de beg but I see hell,
Money nor de, but we still mount till we reach there
99 good minus one bad, them say you wicked
I do my best, then leave the rest, I'm not perfect
Far from death, no casket, she use wallet
I see money, we gather ball, you see money you turn to snitch
Pussy niggas everywhere, they shot my blood, abeg you shift
Say Pablo, my blood, my blood, but still you cane me for the street
As big shark for more than once, we sleep outside, life nor be beans
Bomb bomb bomb, money don dey, you wan come ball, my guy na sin
Say say, you need update, update not there
Plenty advice, left right center, you born pikin, cut placenta
Ten toes down, till money pass, na man you be, no reason pass
Hope still de, so nor lose guard, I'm close to fame, I mount my guard
Life too hard, not for the weak, take some poo, quench am with milk
Many friends, they bring deceit, be mindful of that you seek
Hope still dey, let go of bitch, hope still dey, chase the bag
Hope still de, watch your words men, before you speak
420, we smoke igbo, light your weed then hit the road
Lost in thought and work till dawn, hunger night and sleep in pain
Being great is still my aim, there's no pain without no gain
Hack account then post backup, everyday we just light up
Pray for funds and we lock up, many things to avoid
Smoke my weed till belle burst, get voltage, borrow crede
Say say
Pussy niggas, be wise, clever
Think big, focus, nor go dey, lose guard, fuck up
Pussy nigga, be wise, clever You get funds, stay on a low, nor cast am, make them not know
Work and pray, set out your goals, 220, when on the road
Finish hot, charge up my rod, fuck that bitch, tear her pink hole
Boss abeg, no be ass hole, just calm down, you go soon go
Men men mount, when Igbo dey, make you smart, dey on voltage
She too fine, open cleavage, E go expire for her old age
Many guys, they call your name, you too fine, use them for games
35, you nor de shame, E go loud, if you nor maintain
Stay focus, this na real life, IG girls, too much fake life
No true friend, just dey with knife, make them nor, press u for night
G-O-D gat me for life, you nor fit, turn off my light
Congrats bro, mindful with hate, poor rich kid, nor fit relate
Pray against, every delay, trenches boy, always get faith
Cannabis, give me my peace, make music, to feel at ease
Life done pass, A, B and C
Pussy niggas, be wise, clever
Think big, focus, nor go dey, lose guard, fuck up
Pussy niggas, be wise, clever
Think big, focus, nor go dey, lose guard, fuck up
Fuck you all