paroles de chanson / QNZY parole / Amg (All My Guys) lyrics  | ENin English

Paroles de Amg (All My Guys)

Interprète QNZY

Paroles de la chanson Amg (All My Guys) par QNZY lyrics officiel

Amg (All My Guys) est une chanson en Anglais

Make una tell me
Why dem wan kill my vibe
Me i just dey jeje living life
Tell all my guys
Make them come outside
Number 1 just like hydrogen

Why dem wan kill my vi-ibe
Living that sweetest life condensed
Boy so fly he evaporate
All of my guys
Make them come outs-ide

Outside, Outside, outside
Tell all my guys
Make dem come outside
Outside, Outside, outside
Tell all my guys
Make dem come outside

Thankful to Jah
I've been getting wins
They can try
No fit clip my wings
Sky's no be limit for a star
Mehn I got that Sirius bling

It's a mazzallin, boy so clean
Gave dem the notice
I buss to the scene
Been a G since the age of 15
Broke for this life mehn
I can not gree

So - tell - me

Why dey wan kill my vibe
Me i just dey jeje living life
Tell my guys make dem come outside

Why dey wan kill my vi-ibe
Living that sweetest life condensed
Boy so fly he evaporate
Tell my guys make dem come outs-ide

Outside, Outside, outside
Tell all my guys
Make dem come outside
Outside, Outside, outside
Tell all my guys
Make dem come outside

Tell all my guys
Make dem come outside
Outside (Live Life)
Outside (Soft Life)
Outside (My Guys)
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Amg (All My Guys)

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de la poubelle
2| symbole à gauche de l'oeil
3| symbole en haut de l'horloge
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid