paroles de chanson / Omawumi parole / Belle lyrics  | ENin English

Paroles de Belle

Interprète Omawumi

Paroles de la chanson Belle par Omawumi lyrics officiel

Belle est une chanson en Anglais

Kokoma l stand by
Adebisi Konga
Omawumi's baby
Eh l say Flavour Alade
Baby mama o ti ta ti
Abo ba bo ba bo ba bo abose
Soso sobarico mass queue

Kokoma I stand by
Adebisi Konga
Omawumi's baby
Ehn ehn wonder
Kokoma I stand by
Adebisi Konga
Omawumi's baby
Ehn ehn wonder
Ehn ehn wonder eh

Oga buy me bottom belle
Coolu my heart yeh
Oga buy me bottom belle
Coolu my heart yeh
Bonswe azikiwe
Bonswe ayoh ayoh
Bonswe azikiwe
Bonswe ayoh ayoh oh
Eh eh ayoh ayoh oh
Eh eh ayoh ayoh oh

Tell me say you like me me sef tell you my own oh
When e reach to buy me fine things
E wola da rite iyeh
If I tell you say make you do me better
Try understand
As a woman wey like plenty money
Oya show me you fit shake your body
You be chairman no be for mouth eh
Chairman do something pamurege

Oga buy me bottom belle
Coolu my heart yeh coolu my heart ehhh
Oga buy me bottom belle
Coolu my heart yeh everybody say
Bonswe azikiwe
Bonswe ayoh ayoh
Bonswe azikiwe
Bonswe ayoh ayoh oh oyelema
Ayoh ayoh oh
Ayoh ayoh oh

Flavour Omawumi baby
Bottom belle
Abo ba bo ba bo ba bo abonsuwe oya now
Flavour Omawumi baby
Bottom belle
Abo ba bo ba bo ba bo abonsuwe
The way you dey whyne am go down down low
E dey coolu my heart eh
The way you dey shake your bum bum bum
E dey coolu my heart
You want am for Naira or Dollars oh yes
You want am for Pounds or Euro off course
Anything for you baby
Coolu my heart
Oya dancia dancia baby mi
Kporokoto Kporokoto ogini di gben e yea
You dey coolu my heart eh

Oga buy me bottom belle
Coolu my heart yeh
Oga buy me bottom belle
Coolu my heart yeh
Bonswe azikiwe
Bonswe ayoh ayoh
Bonswe azikiwe
Bonswe ayoh ayoh oh
Ayoh ayoh oh
Ayoh ayoh oh

Kokoma I stand by
Adebisi Konga
Omawumi's baby
Ehn ehn wonder
Kokoma I stand by
Adebisi Konga
Omawumi's baby
Ehn ehn wonder
Flavour
Omawumi baby
Bottom belle
Abo ba bo ba bo ba bo Abonsuwe oya now
Flavour
Omawumi baby
Bottom belle
Abo ba bo ba bo ba bo Abonsuwe
Eh tigi tigi chai ewo oooo mama bonswe azikiwe e yea ha ha

Oga buy me bottom belle
Coolu my heart yeh
l say bonswe azikiwe
Bonswe ayo sing now
Bonswe azikiwe
Bonswe ayoh ya
Bonswe azikiwe
Bonswe ayoh ayoh
Bonswe azikI mama a ti cash
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Belle

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut de la valise
2| symbole en haut de l'appareil photo
3| symbole à droite de la loupe
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid