paroles de chanson / Olakira parole / Kisses lyrics  | ENin English

Paroles de Kisses

Interprète Olakira

Paroles de la chanson Kisses par Olakira lyrics officiel

Kisses est une chanson en Anglais

Kisses for you
make your order today
I don't really know wetin u want to say
When you call on me
am ready on my way
cm Ready to PcY
Kisses for you
make your order today
Na tsunami you shake oh
Come and take your place
I ready be the man wey go show u the way
Follow who know the way

Kilofe
wetin you want eh
Where u Dey
Share me location
Kilo Gbe
ofili ganga
Panel beat your body bumper/2x


Oya chop kiss
Why you dey do me like this
Girl i owe you one kiss
Why you dey do me like this?


My spiritual baby pray for me all night
Na me off light
Private session we Dey cast and bind
Upakandam style
Only for my personal ashana
Omo no be silicon tatata
This one na original chachacha



Kisses for you
make your order today
I don't really know wetin u want to say
When you call on me
am ready on my way
cm Ready to PLcY
Kisses for you
make your order today
Na tsunami you shake oh
Come and take your place
I ready be the man wey go show u the way
Follow who know the way

Kilofe
wetin you want eh
Where u Dey
Share me location
Kilo Gbe
ofili ganga
Panel beat your body bumper

Oya chop kiss
Why you dey do me like this
Girl i owe you one kiss
Why you dey do me like this?
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Kisses

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut du téléviseur
2| symbole à droite de la croix
3| symbole en haut du coeur
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid