paroles de chanson / Nwodo Victor Chinonso parole / 6am lyrics  | ENin English

Paroles de 6am

Interprète Nwodo Victor Chinonso

Paroles de la chanson 6am par Nwodo Victor Chinonso lyrics officiel

6am est une chanson en Anglais

Haa!!
Odia
Kola... boy
He!
6am I don carry bag enter park
I be like novice,courage sabi road I dey im back
With a big dream like say na to sleep be my hubby
Plenty gallop dey for road,I only pray to be lucky
Mama don pray for me, father don swear for me
Shout out to the street soldiers, dey are always there for me
Nkechi dey her shop now, na curse she dey lay on me
Her bag I carry travel, na credit I no pay money
So my sis called me for school, dey pursue am
She don wear leggins now, all the boys dey pursue am
She don carry belle now, and my father don disown her
She be trumpet, I hear say all the boys been dey blow her
My junior brother too, I hear say SARS hold am
E no gree write waec, say all im mates dey for Holland
Dem don buy am lappy, buy am iphone, e don dey press
Rat wey follow lizard enter rain,now e don dey wet
Me too I dey Eko, na under bridge I dey stay
Person wey I find come, no dey pick my call again
So much problems for my head, I don dey think to carry gun
My guy said he has a solution, na weed im carry come
(Am a graduate with a BSc am on the street.
If you are with a school bag working around in Lagos,
You are not wearing secondary school
Uniform, we know you, you are homeless)
Haa, hmm
So much problems, Emeka si n′ okoto karikwa
Owuite biara anyi mgbalu, anum n' oyikwa cardigan
Mgbe nna etonite, echem n′ uwa bu rice and beans
Life is funny, odebe ihu ka Mr Bean
Ebuka secondary, Ebuka nwere A1
Ebuka ga eme ofuma, Ebuka would be great man
First position na Ebuka dika 5 and 6
Ebuka's future is assured from what I see
University first class, nke anwu bunu sure bet
Shook hands with the VC, mbosi ome defense
It was obvious and clear, Ebuka has the world to rule
One lecturer gwa ya I wish you are my son na mmahadum
Fast forward, 5 years, Ebuka ke way
Ibugo lawyer, doctor ka ina-aru n' airway?
Osim parkia. okoto karikwa
I still dey labor market, nwanne cholum 5 kpa haa
(I will say it again,
If you are with a school bag working around in Lagos,
You are not wearing secondary school
Uniform, we know you, you are homeless)
How much can you boast of now
I mean search your pocket,
Search yourself very well, and tell me how much you can drop here now
My money is at home (You see)
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de 6am

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut de la maison
2| symbole à gauche du téléviseur
3| symbole à droite de la valise
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid