paroles de chanson / Mr Sinbol parole / Cross lyrics  | ENin English

Paroles de Cross

Interprètes Mr SinbolAlimiKfreak

Paroles de la chanson Cross par Mr Sinbol lyrics officiel

Cross est une chanson en Anglais

Wewewewe
Haywhy!!

Na only you can save me
From the devil of life please Baba God oh

Blackboy

Say me no get helper
So I set my pace peacefully and I run my race
Sometimes I failed but I no shake
Cause very soon e go set for me

So steadily I dey head the top oh
I dey my lane me I no go fall oh
So many things me i no fit talk oh
Problems yapa I go pray for church oh

Ah ah eh dem never dey
When them no dey sebi Oluwa dey
Ah ah eh wahala dey
Dem no go see me finish I swear I no go fail

Working and grinding to get the muller
And everyday I dey run for yawa
As a dream chaser I wan ball like Okocha
O'Lord have mercy


So I pray for Grace
Like rain wey dey fall
Na only get the Cross
Blessings wey go full my cup oh whoa whoa
So I pray for Grace
Like rain wey dey fall
Na only get the Cross
Blessings wey go full my cup oh whoa whoa

Pray for Grace
So I pray for Grace
Blessings wey go full my cup oh whoa whoa


Shey you no that feeling?
Sometimes you fit get and sometimes you fit get nothing
When problems no dey na then we fit do things happily ahh (blackboy)
You fit ask siri owo ni mo ma jiri, yeh
More Grace, more funds, more billing
More money, more love, less frenemies
Everyday I pray make e set oh
All the things I wish make I get it oh

Where my blessings dey
Na hin me I want to dey
Another day e fit be another day
I pray I choose make I move from where I dey
Everyday by day make e be my payday
Where my blessings dey make the Grace find me
Make e locate me


So I pray for Grace
Like rain wey dey fall
Na only get the Cross
Blessings wey go full my cup oh whoa whoa
So I pray for Grace
Like rain wey dey fall
Na only get the Cross
Blessings wey go full my cup oh whoa whoa

Pray for Grace
So I pray for Grace
Blessings wey go full my cup oh whoa whoa

Haywhy!!
Blackboy.
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Kolade Alimi
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de Cross

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de la valise
2| symbole à droite de l'enveloppe
3| symbole à droite de la calculatrice
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid