paroles de chanson / Mr. Bady parole / THINGS lyrics  | ENin English

Paroles de THINGS

Interprète Mr. Bady

Paroles de la chanson THINGS par Mr. Bady lyrics officiel

THINGS est une chanson en Anglais

Mr. Bady deh here xo
Issa Spontaneous Vibes
OG Fe Rhythm
To be a man e no easy
You go struggle struggle
You go hustle hustle
To make it
There's no free food in free town
You know you got to work hard yeah
Bady dey run town yeah
Na who give up fuck up
This life na one cum sitting on top
But we started from the bottom
I dey fuck like with condom
Me i no dey quick cum
I no dey run from a fight
The hunter now the hunted
The Matter don dey casted
Fire on the mountain
People agitating
Bady na most wanted
Energy on hundred
I no dey send their papa
Send their papa
So many thing, many thing
Many thing, many thing
Many thing wey man don see
So many thing yeah yeah oh
So many thing, many thing
Many thing, many thing
Many thing wey man don see
So many thing yeah yeah
So many thing yeah yeah
Aroma Schnapp
Pour drink for my cup iyo
Make i calm my nerves
Emma Odogwu no be guy name
Everybody know say i dey my lane iyo
Me i no dey mind dem
If dem like make dem take panadol
For my my headache o
I'm a winner
I got kids who need dinner
My blessings flow like river
Cold heart like a winter, born sinner
The hunter now the hunted
The Matter don dey casted
Fire on the mountain
People agitating
Bady na most wanted
Energy on hundred
I no dey send their papa
Send their papa
So many thing, many thing
Many thing, many thing
Many thing wey man don see
So many thing yeah yeah oh
So many thing, many thing
Many thing, many thing
Many thing wey man don see
So many thing yeah yeah
So many thing yeah yeah
Pour drink for my cup iyo
Make i calm my nerves
Issa Spontaneous Vibes
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: UCHENNA RICHARD
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de THINGS

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut de l'ampoule
2| symbole à gauche de la valise
3| symbole en haut de la cible
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid