paroles de chanson / Mira parole / Guys Talk (feat.Timon, Jsnupe & Papi) lyrics  | ENin English

Paroles de Guys Talk (feat.Timon, Jsnupe & Papi)

Interprète Mira

Paroles de la chanson Guys Talk (feat.Timon, Jsnupe & Papi) par Mira lyrics officiel

Guys Talk (feat.Timon, Jsnupe & Papi) est une chanson en Anglais

Many things happen
Many things Dey wey change
Me and my story
Things I’ve lost and gained
I’m losing my conscience
I’m losing my patience Eh eh
Talking my tales
I’m talking my life
Wetin dey happen with my left eye
How did I get here
Where them shawties and the rest guys
All I remember na be say we dey flex die
I woke up this morning and found my boxers on the bed side.
Last night I had two bottles of the origin
Remy Martins two alomo with the Heineken
Vape gang me I blow the kpoli with the cigarette
Now I enter cloud 9 and I ain't have a Visa yet
Owa dabi pe davido na my gate man
National affairs me and Buhari for face time
Hello drake is that you?
Mehn ion really know
But na me be that guy wey dey shoot Rihanna video
On the side of the bench feeling really low
Shawtie came said she wanna get it for that gidi dough
Girl I get it though my room no long things
But Mo ti high pa mo confuse apari fun blondie
I off light and off white I dey off things
She off tight lay am for the box be like offering
To off pant be like say na blanket she dey draw since
Naso i see her puna shit be wider than football field
I no go shayo anymore shey them don curse me
Everything double even my dick don become twins
You think that I be playing or I'm bluffing
Shayo na bastarsd I be example of the offspring
Many things happen
Many things Dey wey change
Me and my story
Things I’ve lost and gained
I’m losing my conscience
I’m losing my patience Eh eh
Talking my tales
I’m talking my life
Plenty drinks and many pills
Felt I was on everything yeah
I'm not feeling anything
Sure wasn't listening now barely living
Is he still breathing egbami
Nurses saying weytin he take aye
Mama shed tears that day
Said Never ever again I'm sorry
Now every day mo n Korin
Can't promise what I said mummy
I'm still riding top of that wave
Alcohol no go kill me one day
That wave
Kill me one day
Some day
Stories go change
That wave
Kill me one day
Some day
Shawty told me she in love but that she has guy
She go give me loving you but put me on the side
Even though I like dogs still want the pussy to be mine
So I told her I was cool na so the love story start
She chop me on a low I was feeling all the cruise joor
Come dey Dey attached dey her skin like a goose bumps
You no fit blame me she set die see her fine curls
Story don dey long so to cut the long story short
I started catching feelings
My brother e be things
Like kiki do you love me cos she gat me in my feelings
This is not a joke bro I ain’t even lying,
She chop my jollof rice dey drink another Nigga wine
Weytin attract me sef be like sey na that Waiste line
I carry my L for head so she fit move on to the next guy
Yeah
Move on to the Ah
I carry my L for head so she fit move on to the next guy
Peace
Many things happen
Many things Dey wey change
Me and my story
Things I’ve lost and gained
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteurs: Charles Odedeyi, Dotun Papi, Timileyin Ogundele
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de Guys Talk (feat.Timon, Jsnupe & Papi)

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de la croix
2| symbole en haut de la calculatrice
3| symbole en haut du coeur
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid