paroles de chanson / Minz parole / BLESSING$ lyrics  | ENin English

Paroles de BLESSING$

Interprète Minz

Paroles de la chanson BLESSING$ par Minz lyrics officiel

BLESSING$ est une chanson en Anglais

Yebariba sombori bo bo
If I get money you must know
cwon Temi won gbo mi nigboro

Hmmhmm hmmmhmm hmm hmm
Hmmhmm hmm hmm hmm hmm hmm hmm

E yooo ah, yeah you know

Bad energy no fit stay for my corner corner
(corner corner oh)
Fuck how you feel, I go just dey feel irate
(Eh eh eh)
I'm out of your league so you can't touch, mc hammer
(mc hammer, mc hammer)
Lap my unit and promise you say, yawa go dey surplus

Yebariba sombori bo bo
If I get money you must know
cwon Temi won gbo mi nigboro

I say yebariba sombori bo bo
I go tell Monica show
cwon Temi won gbo mi nigboro

(Yebariba sombori bo bo
If I get money you mustu know
cwon Temi won gbo mi nigboro)

(I say yebariba sombori bo bo
I go tell Monica show
cwon Temi won gbo mi nigboro)

Likkle money, too much spending
Shanawole, liquor plenty
But make you no go, pass your boundary
Eeeeee

cny money wey dey my hand, na flexing
Wetin go be, nobody for certain
We got to enjoy these blessings

Bad energy no fit stay for my corner corner
(corner corner oh oh oh)
Fuck how you feel, I go just dey feel irate
(Eh eh eh)
I'm out of your league so you can't touch, mc hammer
(mc hammer, mc hammer)
Lap my unit and promise you say, yawa go deyyy

Yebariba sombori bo bo
If I get money you must know
cwon Temi won gbo mi nigboro

I say yebariba sombori bo bo
I go tell Monica show
cwon Temi won gbo mi nigboro

Likkle money you go spend am
Been around the block, yeah I spun it
Every I want, yeah I done it
Still they be looking at me funny

Baba God e get the blueprint na Hin dey run am
If you check you go confam
M I N Z ni baba
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de BLESSING$

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de l'horloge
2| symbole à gauche de la maison
3| symbole en bas de la valise
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid