paroles de chanson / Mic Monsta parole / Kwata Pikin Cyher (Episode 2) lyrics  | ENin English

Paroles de Kwata Pikin Cyher (Episode 2)

Interprètes Mic MonstaBaka poroTahbaxAJ BAHBOY

Paroles de la chanson Kwata Pikin Cyher (Episode 2) par Mic Monsta lyrics officiel

Kwata Pikin Cyher (Episode 2) est une chanson en Anglais

AJ Bahboy
Shott
You understand nor
Ashuee

Ay Ay Ay
Man di woke-up for 6 o’clock for sharp
Kick ei foot for grass!
Rubbam like oil enter bato attack!
Man di pray and fast!
So Jah dey ma back!
Hustle back to back!
Falla the doh like say dog Dey ma back!
Ei go hard for you
For see me di slack!
I say bollo di broke na back to back!
Boii anodi cap
All we find na nkap

Man di buy ei chombe naffo Fabi Live
No go fo bato fo go stand for line
Way you know say you fit buy for Fabi live
Street naffo mendem way they sabi grind!!

Negativity dey far from me
Any man get ei level fo money
I prefer ma peace then I drink ma garri
Look am fine see the way life funny
Inside all thing di life na nothing..

Man di bolo like say 2morow no dey!
I just di believe in the hustle
With the hope say one day the bolo go pay
So na six to six way man di grind
With the mindset say
No fine tin nodi cam for free!
We dey here di pusham
like say na moto way the engine knock!
Man di work!

Only with Fabi Live
Adeh ma loko di relax
Di buy and sell wu no stress..
Ashuee !!!

Baka Poro
Na the light I di follow.
If today no dey fine ma brother no worry ie go better tomorrow.
Hmmmm
I stanap for here with ma shadow.
Meditate mellow on how for makam make that cash di over flow.

Na ma hustle i dey so

You wan transact anything na fabi live
Bato anything na fabi live.
Yeah ma mendem for ponking already wise.
Market for that side na very nice.

I say all man ie garri na steady rise.
All tin and all man now fes get price.
Wake up bolo they no need for tell you twice.
I di chase the bag cus ngueme dey ma back.

Monster call me up, then I pick the Mic.
Na for middle night, we no be get light.
Man di see for dark, boy na blessings that.
No be racism cus ya man be white.

When I learn for sight, I go face the fight.
Only money soo give me big big heart.
Njaka no fit grow pays over hard.
ie go better though, na for takam slow..

Get for take all ya time.
Make ya Waka dey fine.
If you see me di stand.
Na God di hold ma hand.

Na yi to hold the plan.
Know the way you di cam.
You no fit see ma Gang.
I di damage no harm.

Man di falla doh.
Man fes needam for di pusham go.
Take di ma pride then I putam low.
Then I see the way blessing di only flow.
Ie di only flow..

Tahbax
If you no see pain and den how you want gain
If u start ei no go and den tryam again
See no be all man fit enter for plane
If the payee don nya'ah di rap na ya brain
I di hustle with motive ei dey fo ma Vien
new generation na we get the game
All man na tortoise for inside ei lane
Over don be na mbut ei fit hoke u like chain

The free and best classified inside mboko for buy n for toom for here na Fabi Live
I no be single money na ma wife and
If handem go slow I di cuttam with knife
U no fit meng if u no dey alive
If u no be clearant den u no fit wise
Start fo di put power too for survive
U no know tomorrow di life dey like dice


Post dat ya ad if u wantam for mark
Anden Gather the budget so that make ei pack
I di chume ma problem Dem like say na cap
Thank GOD fo Mic ei di cover the gap

Althowey some grand Dem di fight mke ei add
U fit buy u fit sell inside Fabi ei app
All we di try na for gather the bag
Wen u humble yaself then ya respect di add
So
Hustle and motivate
I ever dey pres for di educate
Man ei brain dey like machine for calculate
And I no ever likam fo hesitate
And I hatam for imitate
AlThowey some pipo irritate
Man di kakak ei PenSe na for meditate
And small time the talent go liquidate


Mic Monsta
Waka chop beat like bekongor
Wash hand with ma tongor
When I light this ma mbongor
Mbelay want pass I di nyongor

Stand out when I bortor
No portor portor my butter
I know face for all man way dig
When water stand for ma gutter


This that FAbi Live
And y’a pakage just arrive
I di batto u na dreams
But I kalay na for kwata

U just need na data
The plug Dey na online
Go live catch some client
Transact for Fabi Live

It’s one hell of a miracle
Street don di elevate IQ
Perri them tanap for long queue
If you kam for the smoke we di barbecue

Mimbo make u shake waist
But Water no fit wine (whine)
Since the announce
Side way I di kak kak
Ndiba
Water no fit shine

That’s how I know I’m a real one
Waka for man way e cross
Tell the stories from the other side
Checking like man way e loss

Waves been circulating
been penetrating
I’ve been doing a lot of ground work
elevating
No mind the hating
I see the rating
We best out here no need debating
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Kwata Pikin Cyher (Episode 2)

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de la loupe
2| symbole en bas du nuage
3| symbole en bas de la cible
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid