paroles de chanson / Meka Luxx parole / PLENTY PLENTY lyrics  | ENin English

Paroles de PLENTY PLENTY

Interprète Meka Luxx

Paroles de la chanson PLENTY PLENTY par Meka Luxx lyrics officiel

PLENTY PLENTY est une chanson en Anglais

Ransom again

Plenty plenty oo
Plenty plenty

Be like say I get good luck
When people see me they dobale
cnd when enemy see they run away

Where I come from the people crying for peace
We no fear danger and we don't trust police
Treated me like stranger, dem carry me like thief
Now dey know say we hot now like 300 degrees

My mama used to say, in this life just watch and pray
Trust God, cause dem man two-faced
My mama used to say, be careful umu nwanyi ebea
Shine your eye dem go come your way
My mama used to say Emeka no come bring disgrace
Na your studies weh you supposed face
She know say life must take its course
Devil still no fit find me i praise the lord

I remember days they all ignored
Now they do like say we met before
Chineke God don bless me plenty-fold
Me and the money tied, no fit divorce
Ee shower me like the rain in the early morn'
I no send wetin man wan take me for
Cause the money dey like plenty plenty
Jaiye dey like plenty plenty

Plenty plenty oo
cll night I give her plenty plenty (cll night)
If she mine I go spend it spend it (I go spend am)
Break her back then I mend it mend it ( I go mend am)

My main ting she expensive ‘xpensive (hmm)
She just want Balenci', Fendi
She be rude gyal, she no friendly friendly (She no nice)
But she do me nice, do me gently gently

Now my jewelry on froze
Came a long way from when I had ice water in a bucket for a shower
My heart turned cold
We live in a world where the folks only understand violence or power
Me I dey my lane
Carbon on my waist, cause I won't be mistaken for a sucka or a coward
No no no won't mistake me for a coward
Dem man too talk but my money talk louder

I remember days they all ignored (I remember days)
Now they do like say we met before (Where dem dey?)
Chineke God don bless me plenty-fold
Me and the money tied, no fit divorce (Me and the money tied)
Ee shower me like the rain in the early morn' (Shower me)
I no send wetin man wan take me for (Shower me)
Cause the money dey like plenty plenty (Plenty oo)
Jaiye dey like plenty plenty (Plenty oo)

I remember days they all ignored
Now they do like say we met before
Chineke God don bless me plenty-fold
Me and the money tied, no fit divorce
Ee shower me like the rain in the early morn'
I no send wetin man wan take me for
Cause the money dey like plenty plenty
Jaiye dey like plenty plenty

(Jaiye dey like plenty plenty)
(Money dey like plenty plenty)
(Gal dey like plenty plenty)

Luxx de here so (Gba de like plenty plenty)
Gbedu for you (Plenty plenty)

(Smoke dey like plenty plenty)
(Fire dey like plenty plenty)
(We dey fire dem like plenty plenty)
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de PLENTY PLENTY

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de la maison
2| symbole à droite de la loupe
3| symbole à droite de l'ampoule
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid