paroles de chanson / Mayoe parole / I D A N lyrics  | ENin English

Paroles de I D A N

Interprète Mayoe

Paroles de la chanson I D A N par Mayoe lyrics officiel

I D A N est une chanson en Anglais

Idan no dey do chores
Idan no dey fear hin boss
Idan no dey bark
A'round like loose dogs
When Idan enter
All of dem comport
Who be king of the jungle?
Na Idan of course
I feel the vibe already
Don't upset me
I might steal your girlie
Out here balling
Like I'm frank ribery
You know that
These niggas
Ain't got noth'n on me
Like machala
Small boy wey dey wear
Big agbada
I big pass your papa
And your grandfather
I no too dey shout
But my niggas dem dey faraya
So don't you waste our time
We don't got a lot of time
I've got money on my mind
24/7 on my grind

Say say
Idan
Idan
Idan gangan
Idan
Idan
Idan
Idan
Idan gangan
Idan
Idan

I'm not here for the dramas
Idan no dey phor for karma
I no too like wahala
But if you come try me I go para
Nobody fit to contain my fire
Hold on to me if you wanna go higher
I know I'm proud
But I'm bigger than your father
But me I no dey talk at all o
But me I no dey talk I just dey
Like machala
Small boy wey dey wear
Big agbada
I big pass your papa
And your grandfather
I no too dey shout
But my niggas dem dey faraya
So don't you waste our time
We don't got a lot of time
I've got money on my mind
24/7 on my grind

Say say
Idan
Idan
Idan gangan
Idan
Idan
Idan
Idan
Idan gangan
Idan
Idan

Fire fire upon dem
That don't wanna sing this anthem
Yeah I be riding with my mandem
Yh We fit to pull up
To your crib like your fam dem
Fire fire upon dem
They don't wanna sing this anthem
Yeah I be riding with my mandem
Yh We fit to pull up
To your crib like your fam dem

Say say
Idan
Idan
Idan gangan
Idan
Idan
Idan
Idan
Idan gangan
Idan
Idan
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de I D A N

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut de l'appareil photo
2| symbole en bas de la croix
3| symbole en haut de la calculatrice
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid