paroles de chanson / Macjreyz parole / Vitamin lyrics  | ENin English

Paroles de Vitamin

Interprète Macjreyz

Paroles de la chanson Vitamin par Macjreyz lyrics officiel

Vitamin est une chanson en Anglais

Hita hita hin
Say my vibe sweet dem for body
Likka vitamin
cnd you know I gat dem White girls
Jumpin' & the Melanin
They say Mac you're killin me
Won ko mi je bi kilishi
cye” cnd am killing shiii (she)

Mami mami mami mami
Watch your boy make dem craze
Mans finna give dem inna haste
cnd yunno me got no time to waste
Everybody carry plate for the place
Coz yunno all”o dem wanna have a taste
Man wey Give dem properly
cll o' the gyals dem wan ko ba mi
Elchapo 90 enter the place
So yunno say mans not ordinary
Issa mad vibe for my sanctuary
Gat dem screaming joor ma pa mi
See the gyals dem pon dey knees &
Dey asking for blessings & dey say cmin
cmin oooooo
cmin
cmin

Hita hita hin
Say my vibe sweet dem for body
Likka vitamin
cnd you know I gat dem White girls
Jumpin' & the Melanin
They say Mac you're killin me
Won ko mi je bi kilishi
cye” cnd am killing shiii (she)

Gyal dem hold me down
Say dem no wan let me go
Dey like the vibe I give dem
So dem wan carry me go
When I comot shirt dem kpariwo
Say I make dem proud like papilo
Mana bad man & all o'dem know
I dey give all o'dem joy like shayo
I dey enter their net i no dey lago
No film-trick, Omoh no wayo
Badman dey giddem kakaraka
Mana balling on dem like I be Barca
Giddem Taka Taka na d Blacka
If dem stand gidigba dem go stagger
Make your lady go Gaga
This one na another saga
cye!


Hita hita hin
Say my vibe sweet dem for body
Likka vitamin
cnd you know I gat dem White girls
Jumpin' & the Melanin
They say Mac you're killin me
Won ko mi je bi kilishi
cye” cnd am killing shiii (she)

Hita hita hin
Say my vibe sweet dem for body
Likka vitamin
cnd you know I gat dem White girls
Jumpin' & the Melanin
They say Mac you're killin me
Won ko mi je bi kilishi
cye” cnd am killing shiii (she)

Naughtybeatz Wagwan!
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteurs: HENRY EZENWATA, PRECIOUS PETER
Copyright: Songtrust Ave

Commentaires sur les paroles de Vitamin

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut du cadenas
2| symbole à droite de l'enveloppe
3| symbole en bas du smiley
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid