paroles de chanson / Lil Princy parole / On God lyrics  | ENin English

Paroles de On God

Interprète Lil Princy

Paroles de la chanson On God par Lil Princy lyrics officiel

On God est une chanson en Anglais

Yeah Yeah So basically everything is on God yeah on God absolutely On God
God Cover me o God cover me o
Cover me o God cover me oh
God go cover me o God cover me o cover me o o,cover me oo

Some people get shirt wey costi passi e your money o
Some dey borrow
I de here jejely jejely hutsle for money o
For tomorrow
Some people still dey for Tik Tok dey dance e Dey shout e o on colos
Thesame girl wey dey wear D big skirt for jss two o okoro
Three tattoo for chest with e with e big breast, steady driving her Benz Big olodo o
If I dey ginger you give me kokoro
steady respect for odogwu o
No be kolo No be kolo
No be kolo No be kolo
Person wey no get liver for body o Nai need ogogoro to shayo
Pour pamie oooo God cover me o cover me oo God cover me o cover me o God cover me o cover me ooo God cover me o

So if you ask me the thing wey dey do me for body o I’m on God
So if you ask me the thing wey dey do me for body o I’m on God
Body healthy family fine I’m on God I’m on God
Body healthy family fine I’m on God I’m on God
Body healthy mi family fine I’m on God I’m on God
Body healthy mi family fine I’m on God I’m on God

Confidential my God is better
The things e do me Dey make me wonder
My story long o nor fit amend am
Small frustration I pray with anger
Celebration don’t put ah sunder
The things I love o I love forever
But I have a son now I love him better
D mom na Queen o cause her name is Esther
Nakupenda nakupenda nakupenda Na God Dey run am,
Seeing my haters them don dey mental
Kolomental
Istrumental
When I give u lamba you give me ginger
Ehhh I feel blessed na God dey run my business yea yea yea yea woah woah

So if you ask me the thing wey dey do me for body o I’m on God
So if you ask me the thing wey dey do me for body o I’m on God
Body healthy family fine I’m on God I’m on God
Body healthy family fine I’m on God I’m on God
Body healthy mi family fine I’m on God I’m on God
Body healthy mi family fine I’m on God I’m on God

God Cover me o God cover me o
Cover me o God cover me oh
God go cover me o God cover me o cover me o o,cover me oo

The country dey red still dey chop that’s on God woah woah woah yeah cover me ooo
That’s on God yeah
Written by Juweto Tega Prince
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de On God

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de l'appareil photo
2| symbole à gauche du casque
3| symbole en bas de l'étoile
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid