paroles de chanson / Kizzy parole / Gumbody lyrics  | ENin English

Paroles de Gumbody

Interprète Kizzy

Paroles de la chanson Gumbody par Kizzy lyrics officiel

Gumbody est une chanson en Anglais

Shebi na gum body you wan do
Giving you the loving wey you want o
Nobody fit to change this one
So I write this song
In respect of our love

Me I know you been so jealous
With the shawties you see around
No panic girl gimme time to do the balance
You don’t have to worry it’s nothing here to worry about
Bring me Jonny Walker
And have some cognac
For the past few days
Na my mind you dey
Anytime I Dey reason it’s about you babe
Don’t know what you say
Trust I got you babe
Hope you got me too
Feel alright
And decide
Let’s have fun and enjoy this night
All the things wey Dey come to dey bother your mind
Dem go depart in no time

Shebi na gum body you wan do
Giving you the loving wey you want o
Nobody fit to change this one
So I write this song
In respect of our love

Stand out you’re distinctive I know this
Control me you’re the boss I’m a zombie
Everyday that you want me pe ago mii
Yes as a zombie, whistle I’ll be coming
To your direction girl you’re my director yeah
This feeling be hitting me in a dimension that
I cannot explain, wetin I feel
But I know what I feel is I feel safe
For the night come take kiss my soul mate
Many things that I want you to say gan
Been so long that I’ve been trying all these things with you
Girl I say, that
You’ve been in love with me
Kin ma shere
And the things you want you can list it baby
To ba jowo nii you can take my savings
I’m coming for you so prepared for me

Shebi na gum body you wan do
Giving you the loving wey you want o
Nobody fit to change this one
So I write this song
In respect of our love
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Gumbody

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut du smiley
2| symbole à gauche du téléviseur
3| symbole à droite de la loupe
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid