paroles de chanson / Khng Blizzy parole / Inside lyrics  | ENin English

Paroles de Inside

Interprète Khng Blizzy

Paroles de la chanson Inside par Khng Blizzy lyrics officiel

Inside est une chanson en Anglais

Show me Show me
That thing wey you get inside
Tell me watin d your mind
Maybe we go spend sometime
Make we keep am low key
But I for like Dey inside
Tell me wetin Dey your mind
Cause I for like Dey inside

Give me a sign
ohh waw waw waw wah
Girl I be wating for you patiently
Say Make I pull up for my Mercedes
Oh na ohh na
Stop acting tough no dey buga
No say you bad zero fuga

Girl you d catch my attention
Put e man for pressure

Girl your body d cure my Congi
Make we gum body
Come close to me come close to me
Girl you go killi person with the way you whine
Take it slowly on me cure my conji

Show me Show me
That thing wey you get inside
Tell me watin d your mind
Maybe we go spend sometime
Make we keep am low key
But I for like Dey inside
Tell me wetin Dey your mind
Cause I for like Dey inside

Come on top no dont stop
I wanna take up from your bus stop
This your love e be my remedy
give me energy Na you I won chop

I surren I surrender
She won reset my calendar my agenda
Ehh eh

Girl your body d cure my Congi
Make we gum body
Come close to me
Girl you go killi person with the way you whine
Take it slowly on me cure my conji

Show me Show me
That thing wey you get inside
Tell me wetin d your mind
Maybe we go spend sometime
Make we keep am low key
But I for like Dey inside
Tell me wantin Dey your mind
Cause I for like Dey inside
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Inside

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut de l'appareil photo
2| symbole à droite du nuage
3| symbole en haut de l'ampoule
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid