paroles de chanson / Khimo parole / Ginger lyrics  | ENin English

Paroles de Ginger

Interprète Khimo

Paroles de la chanson Ginger par Khimo lyrics officiel

Ginger est une chanson en Anglais

Eledumare give me ginger
Cure my fever
Give me ginger
Make you make me better oh
Better oh...

Eledumare give me ginger
Cure my fever
Abeg give me ginger
Make you make me better oh
Better oh...

Ah oh ah oh ah oh ah
Tell e me better o
Oh make make you gimme the ginger o
Sey make you gimme the vibe wey go ginger me
Nobi all the song wey dey linger ni
Nobi anything wey go hinder me
And dem a foh when I give 'em the factor yeah
Jardarrni vibes e the factor
See no wine me
I seen many things no wine me
Many many people ma wine me
When me ama drop dem a find me

Eledumare give me ginger
Cure my fever
Give me ginger
Make you make me better oh
Better oh...

Eledumare give me ginger
Cure my fever
Abeg give me ginger
Make you make me better oh
Better oh...

Bless me as I go
Water for my head
Ki ori gbamin shey
Money for the bag
Eledumare,don't let me fall o
Make money pile up o
Eledumare,don't let me fall o
Make money pile up o yeah

Give me the ginger to denge pose (I go dey denge denge I go dey pose)
Make me jiggy like I'm in my Toy
I go Tuttle Tuttle and I go zooom
Jealousy demma plan but e go spoil
Make I chop mk I live like boss
Them wan mend me but no be by force
I make U-turn and I take my leave
They follow while I take their lead
They can't match up my energy
Them no fit try me (Omotonso)
Omo dem no fit try me (omotonso)

Eledumare give me ginger
Cure my fever
Give me ginger
Make you make me better oh
Better oh...

Eledumare give me ginger
Cure my fever
Abeg give me ginger
Make you make me better oh
Better oh...
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteurs: Emmanuel Odaun, Igomah Okim, Kolajo Abiola
Copyright: O/B/O DistroKid, ONErpm

Commentaires sur les paroles de Ginger

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de la maison
2| symbole à droite de l'appareil photo
3| symbole à gauche du pouce en l'air
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid