paroles de chanson / Kenny Kore parole / I Believe lyrics  | ENin English

Paroles de I Believe

Interprète Kenny Kore

Paroles de la chanson I Believe par Kenny Kore lyrics officiel

I Believe est une chanson en Anglais

Humk see na me bi dis
Wow
See my life don better
See the shame don waka

They no go know say you don suffer yeahhh
Dem go call you ajebutter hmm hmmk
But you be real ajepako

See the levels don dey change
It makes wanna give again and love again
Oh oh no be today
E don teh
Na because you believe

Na because I believe
Because I believe
Na because I believe
Because I believe oohh

Na because you believe
Because you believe aah aah ohh ohh oooo
Na because you believe
Because you believe

Some people wey believe go say
Na because you believe
Because you believe eeehhhh ouhh uh uh
Na because you believe
Because you believe yeehhy

See Mummy no be you be this
Remember say them no believe
You go marry ehn happily yes you you and daddy ehehn
Raise pikins raise your pikins pikins
Then all of them go be super pikins ehen super pikins ehen super pi-ki-i-i-i-ns
Just like me

Uhmmm ummm na because you believe
Because you believe hmmk
Na because you believe
Because you believe oh oh uh uh wooh oh

Na because you believe ooh uhh
Because you believe oh oh uh uh uh
Na because you believe
Because you believe yeahh

I believe in you na because you believe
You believe in me because you believe
We believe in God na because you believe you
Oh oh oh oh uh uh uhhh because you believe

Yeeeh imagine say
You no dey play lotto
You still dey drive correct motto

Imagine say imagine
You no do magomago take comot for ajepako
Oh oh oh yeehh
Imagine say I go die one day
But my name go remain gre-e-e-a-t
So greeeeaaat ye ehhnn
In Jesus I believe be-li-e-e-e-e-v-e

Na because you believe haaa
Because you believe
Because I believe na because you believe
Because you believe because you believe
Na because you believe haaa
Because you believe believe
Because I believe na because you believe
Ehhyy yeah eehhh because you believe
Sing with me-e-e na because you believe
Because you believe
I believe in you na because you believe you believe in me because you believe
We believe in God ehh ehh ehhyy
Na because you believe ehen because you believe
Mummy believe daddy believe na because you believe
Brother believe sister believe because you believe

Igbagbo o gbogun o igbagbo o ma gbogun o
What you believe you get you get what you believe
Abeggy dakun stop to vex o I can’t repent o
Baa mi loni loni
O ni kin woke O ni kin goke O fe so mi doge
If I believe O fe so mi osa
Yes indeed laye ti mo wa
I believe I will live I’ll be rich yes indeed
I believe
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de I Believe

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de la maison
2| symbole en haut de la cible
3| symbole à gauche du pouce en l'air
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid