paroles de chanson / Ken parole / Gree lyrics  | ENin English

Paroles de Gree

Interprète Ken

Paroles de la chanson Gree par Ken lyrics officiel

Gree est une chanson en Anglais

And the Grammy goes to
Kaykiss ma pa mi nah
Fine girl na you sabi na
Nor go gree i nor go gree for them
Tell me one reason baby
I dey your reason baby
I been dey think about you
Every night and day
Sho mo age mi ni
As you dance to my song
I go dance to your rhythm
Anyhow i'm willing
Anyhow i'm willing

Dem want to lure me enter their bed
But I go sleep for your bed
I go day your domot
And I no go come out
I go give you comfort oh

Sweet me odo oh
Ah Ma huwa po po
Omalisha huwa po po
I no go gree for dem

This year
I no go gree for dem oh
They no know how we take start
When the money come they wan take part

Oh yeah, yeah, yeah
I no go gree for dem
Gree for dem
Sandalili, Sandalili

I go sing for you my girl lee lee
Oh yeah baby now bring your billing
Make we dance, make we sing like riri
Sandalili, Sandalili

All my loving my money I'm giving
Money I'm giving
Oh I'm winning
Shaki shaki alcohol

With you by my side i win all
I no go leave i mount till dust oh
I go give you all you want oh
I no go lose and steady winner

I go the ball never to fumble
As i dey jam there just dey bubble
Oh yeah, yeah, yeah
Dem want to lure me enter their bed

But I go sleep for your bed
I go day your domot
And I no go come out
I go give you my love

Sweet me odo oh
Ah ma huwa po po
Omalisha huwa po po

I no go gree for dem
This year
I no go gree for dem
They no know how we take start

When the money come they wan take part
Oh yeah, yeah, yeah
I no go gree for dem
Gree for dem

Sandalili, Sandalili
I go sing for you my girl lee lee
Oh yeah baby now bring your billing
Make we dance, make we sing like riri

Sandalili, Sandalili
All my loving my money I'm giving
Money I'm giving
Oh I'm willing
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Kenneth Uriamala
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de Gree

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de la loupe
2| symbole en haut de la poubelle
3| symbole en bas de la croix
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid