paroles de chanson / Kellie Savage parole / E Don Burst lyrics  | ENin English

Paroles de E Don Burst

Interprète Kellie Savage

Paroles de la chanson E Don Burst par Kellie Savage lyrics officiel

E Don Burst est une chanson en Anglais

Steady on my grind as I pull up with the verse it is my time
Me finna blow their mind call the cops cause I don Dey commit crime
Make una hold me
No Dey tell me say you know me
Cause me sef I no know me
I fit be zombie

The matter don pass kassala
I don cause wahala
Awon bois wan Dey para
Anytime they see me they go japa ooo
E don pass kassala
I don cause wahala
Awon bois wan Dey para
Anytime they see me they go japa ooo

Money and fame Is the life I choose
If you Dey hate I Dey talk to you
No be today you Dey catch your cruise
Amma mess you up wen you with your whole crew
Till they say e don do
They put mouth Omo na royal rumble
Cause I go rough you
Anything you wan do better do

The matter don pass kassala
I don cause wahala
Awon bois wan Dey para
Anytime they see me they go japa ooo
E don pass kassala
I don cause wahala
Awon bois wan Dey para
Anytime they see me they go japa ooo
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de E Don Burst

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de l'enveloppe
2| symbole à droite du téléviseur
3| symbole en haut du nuage
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid