paroles de chanson / Johnny Drille parole / Believe Me lyrics  | ENin English

Paroles de Believe Me

Interprète Johnny Drille

Paroles de la chanson Believe Me par Johnny Drille lyrics officiel

Believe Me est une chanson en Anglais

What have you done to me
I no know oh yeah
What have you done to me
I no know

Believe me
Believe me
Believe me
E gats be you
I need you
I need you for my family
Believe me
Believe me
Believe me
E gats be you
I need you
I need you for my family
It must be you
It must be you o Anwuli
I need you
I need you for my family
It must be you
It must be you o Anwuli
I need you
I need you for my family

Verse

Oh baby o
Been in love with you for days
I don dey wait you for so long
Shomo
I’m crazy o
I’m crazy over you
Na wetin man go do to make you know

Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If i fall your hand abeg delete me
Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If i fall your hand abeg delete me yeah

What have you done to me
I no know oh yeah
What have you done to me
I no know

Believe me
Believe me
Believe me
E gats be you
I need you
I need you for my family
It must be you
It must be you o Anwuli
I need you
I need you for my family


My pretty pretty
Sweetie sweetie
Make i give you my name
Oya follow me let’s go
Bend down low
Follow me make we go
My pretty pretty
Sweetie sweetie
Make i give you my name
Oya follow me let’s go
Bend down low
Follow me make we go

Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If i fall your hand abeg delete me
Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If i fall your hand abeg delete me yeah
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Don Jazzy
Copyright: CTSO MUSIC

Commentaires sur les paroles de Believe Me

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite du téléviseur
2| symbole en haut de la poubelle
3| symbole en bas de la maison
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid