paroles de chanson / Joeboy parole / Count Me Out lyrics  | ENin English

Paroles de Count Me Out

Interprète Joeboy

Paroles de la chanson Count Me Out par Joeboy lyrics officiel

Count Me Out est une chanson en Anglais

I know say you dey think say me I no fit
You think say me I no reach
But I see say you no notice
But I stand fit
Dem go talk
Dem fit to yarn all they wanna say
But I no send the nonsense
I’m too blessed
God dey my side so you can’t stress me

As I reach here e be like magic
I know you don’t understand it ye
I drop hit I drop smash hit
And na so e go dey I’m never stopping ye

As I reach here e be like magic
I know you don’t understand it ye
I drop hit I drop smash hit
And na so e go dey I’m nevеr stopping ye

Now you see me pon your telеvision
Everything I do na their motivation
Good vibes and celebration
Keep it moving with determination
So ké ma lo wa o
Shine bright you can see from afar o
You can’t hold me back mo ma ja o
Mo ma ja o ja o ja o

Sey you no fit count me out
So you no fit count me out
Just because I no dey shout
Doesn’t mean I don’t know what I am about ye
No fit count me out
Motherfucker no fit count me out
Cause I no dey shout
Doesn’t mean I don’t know what I am about o na
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteurs: Joseph Akinfenwa-Donus, Kevin Akpewe
Copyright: Kobalt Music Publishing Ltd.

Commentaires sur les paroles de Count Me Out

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de la cible
2| symbole à droite de l'oeil
3| symbole à gauche de la maison
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid