paroles de chanson / Jody parole / Tenosi lyrics  | ENin English

Paroles de Tenosi

Interprète Jody

Paroles de la chanson Tenosi par Jody lyrics officiel

Tenosi est une chanson en Anglais

T M X O
Hhmm
Hebba eee
Baddman Jody
And you already know
I don come correct
All of the girls wan connect
Because the boy don collect
Them wan to put me for net
Tenosi ehhhh ohhh
Mo ti tenosi hebba
Hebba yeeeh
Now them dey feel my parol
Now them dey gbadun my parol
Ninu aye lankawo
Ninu aye lankawo oh
Tenosi ehhh ohhh
Mo ti tenosi hebba
Hebba yeeeh
Ohh yea
No dey worry I don't mind
I no go stop till I get to the frontline aya
Omo dudu pupa mo combine
Abegi tell me wetin be your concern aya
24/7 on grind
Na who get money fit dey unwind
Na who get money fit dey online
Go dey online
Go dey online aya
Mo fe lowo ju baba mi e
Kin le kole fun mama mi e
Elenu wan fe koba mi
But dem no know the time I dey suffer
Dem no know
Now dem say dem know me wella
From Abuja go down to Tema
Make you dance for me sisi Bella ooh
Nobody does it better eh
I don come correct
All of the girls wan connect
Because the boy don collect
Them wan to put me for net
Tenosi ehhhh ohhh
Mo ti tenosi hebba
Hebba yeeeh
Now them dey feel my parol
Now them dey gbadun my parol
Ninu aye lankawo
Ninu aye lankawo oh
Tenosi ehhh ohhh
Mo ti tenosi hebba
Hebba yeeeh
I no dey form no dey gara o
But when I jump on the beat I dey para o para
My people plenty wan yapa o
And the love wey dem get no dey sawa o sawa
Follow me baby time dey go
Ko sun bebe sun bebe ja ma jo
Turn around baby ko ma roll eehee
Ko ma roll
Mo fe lowo ju baba mi e
Kin le kole fun mama mi e
Elenu wan fe koba mi
But dem no know the time I dey suffer
Dem no know
Now dem say dem know me wella
From Abuja go down to Tema
Make you dance for me sisi Bella ooh
Nobody does it better eh
Now them dey gbadun my parol
Ninu aye lankawo
Ninu aye lankawo oh
Tenosi ehhh ohhh
Mo ti tenosi hebba
Hebba yeeeh
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Chukwuemeka Udemba
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de Tenosi

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas de l'oeil
2| symbole à gauche de la croix
3| symbole à droite de la loupe
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid