paroles de chanson / Jeydsnl parole / My mind lyrics  | ENin English

Paroles de My mind

Interprète Jeydsnl

Paroles de la chanson My mind par Jeydsnl lyrics officiel

My mind est une chanson en Anglais

God Be my umbrella
Na him dey keep me safe
Devil wan take my soul
Man dem wan me to belong
Oh but i no give assurance
Them be wan take my entitie
But jah no give them the chance
Buh god no let them see me
Finish hmm hmm huh and i no go lose guard ooh
Am Scared to move from
Fame to hell their hand is
Stain with blood you know
If you no do you ain't going no where watin dey drive me na
God oh sometimes am loosing My mind sometimes am
Loosing My self watin i do me i no know oh pass hennessy make
I dey alright
Shayo shayo no be for small Pikin make u manya over
Thinking dey cause depression Make i shayo make nobody
Come dey stress me i wan manya over thinking dey cause depression if i too dey reason
Am e dey give me nightmare
If i too they think am e dey give
Me migraine so many questions and dragging on
My Insta and twitter connection disconnection if you don't Belong e go hard ooh
Sometimes am loosing my mind
Sometimes am loosing my self
Watin i do me i no know oh
Pass hennessy make i dey alright
Shayo shayo no be for small pikin make you manya over thinking dey cause depression Make i shayo make nobody come Dey stress me i wan manya over thinking dey cause Depression
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Joseph Anjorin
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de My mind

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut de l'étoile
2| symbole à gauche de l'enveloppe
3| symbole à droite du casque
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid