paroles de chanson / Jaysynths parole / Life Style lyrics  | ENin English

Paroles de Life Style

Interprètes JaysynthsPhilip valcarcel

Paroles de la chanson Life Style par Jaysynths lyrics officiel

Life Style est une chanson en Anglais

Yes boss
(Jasynths)
(Give dem the fire)


You want to see my bank account
My bank account
Ar go show you love you nor fi doubt am
You nor fi doubt
As we dey tok alert enter
Ah e ya ar make e kolay
But you want to see my bank account
My bank account yeah yeah

Issa lifestyle
Issa lifestyle
I woke up on the spotlight
Na my lifestyle
Dem feeling my lifestyle
My lifestyle
Say you nor dey see my life style
Issa lifestyle
Now you know oh oh


I got a feeling
Everyday I want to be happy
I’m always on the road
Me and my niggas making money
(money money oh yeah yeah)
I’m living my life point and kill me manya oh
Bad belle go away
No time for wahala oh
Looking nice everyday
For you ar kill the owner ma
For you ar kill the owner

You want to see my bank account
My bank account
Ar go show you love you nor fi doubt am
You nor fi doubt
As we dey tok alert enter
Ah e ya ar make e kolay
But you want to see my bank account
My bank account yeah yeah

Issa lifestyle
Issa lifestyle
I woke up on the spotlight
Na my lifestyle
Dem feeling my lifestyle
My lifestyle
Say you nor dey see my life style
Issa lifestyle
Now you know oh oh
I’m living my life point and kill me manya oh
(Al le le le manya oh manya oh oh)
Bad belle go away no time for your yawa oh
(Ah le le le yawa no yawa oh oh )


You want to see my bank account
My bank account
Ar go show you love you nor fi doubt am
You nor fi doubt
As we dey tok alert enter
Ah e ya ar make e kolay
But you want to see my bank account
My bank account yeah yeah
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Life Style

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de la calculatrice
2| symbole en bas du nuage
3| symbole en haut du pouce en l'air
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid