paroles de chanson / Jada parole / My Turn lyrics  | ENin English

Paroles de My Turn

Interprète Jada

Paroles de la chanson My Turn par Jada lyrics officiel

My Turn est une chanson en Anglais

J.a.d.a
Ah-ah oh-oh-oh

I don try me I no fit to lock up am
Everything me I don do
I don pay my dues
The suffer don stitch me
unstitch me
All my guys wey I believe
Them no wan come stop now
They want to push me for corner
Cus see I no want to do this
That they link me
To the corner wey I no wan go
They wan make me feel so low
Though me self me I want to blow
What’s hidden and attached under
My time fiknow
Danfinknow what you saw
Nah wetin you go wear eh
So me myself I go
For ankara wey I go fit to pay see

Turn by turn
I go wait for my turn
I swear to God
Turn by turn
I go wait for my turn
I swear to God
No go rush
No go rush
No Dey rush
No Dey rush
No kill myself
Oye oye oye


Turn by turn
mmh mmh mmh mmh
And I go wait for my turn
Mmh mmh mmh
And when e reach my turn
I go chop am tay
I go flex
I go Dey on my Dey
Oye eey eey eey
Bank alert borokoto
Many deals
I’m stacking bags
No illegal on my gist oh
I say this life say
No be beans oh
I go hustle
Until I go rich oh
Palazzo asake
Them man hear
Them fear
Cus e don tear
Oh jah
Only Destiny speak
It is what it is
Say one hit
The boy is in
Ochu nwa okuko
Nwe Ada
nwa okuko
Nwe oso oso oso oso
My grind go pay eey
Your hustle go pay eey eey


Turn by turn
I go wait for my turn
I swear to God
Turn by turn
I go wait for my turn
I swear to God
No go rush
No go rush
No Dey rush
No Dey rush
No kill myself
Oye oye oye

My effort wouldn’t be effortless
Nevertheless am the best
Oh-oh-oh-oh-boy -boy -boy
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de My Turn

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas de la croix
2| symbole en haut du smiley
3| symbole en haut du nuage
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid