paroles de chanson / Jabe parole / Spoil lyrics  | ENin English

Paroles de Spoil

Interprète Jabe

Paroles de la chanson Spoil par Jabe lyrics officiel

Spoil est une chanson en Anglais

Spoil - JABE
Sometimes I feel like I’m gonna loose
But when I'm down I talk to myself
I know the lies, I know the truth
But I still fight with the voice in my head
Give me the lighter give me Cruise
All i want is money i don't want friends
Life is so short but life is good
So I no dey like to pressure my self

Commot me for this miry clay
I know say nothing good comes in a easy way
Lati kekere i dey find better days
And you go talk say, i too dey complain
Na your body wey go tell you
Manner no go fall from heaven (e no go fall for you)
I no Dey catch cruise
No come Dey talk say na devil
Rat bite you fa atègun
y'all don't know me so shut up
dem don break my heart my drums and veloms
Dem no kuku care if i get opinion
I know watin Dey sup but I just Dey lockup
Many additions I Dey try overcome
Make person no go craze
Fire dey blaze,
I no go care if you dey love
Or you dey hate
Nigger i dont know your way,
so i dey my dey
Anybody wey dey find my craze
I no go hesitate

Cause I want gold and silva
I want diamond and ice
I wan spoil my mama
I wan spoil my papa
I want my peace of mind
Is that too much to ask
Is that too much to ask for

Anybody wey no like
Me as i dey survive
I no go dey, reason am
Cause i no get that time
Old soldiers never die
My matter no fit cast
I like you, i love you
All this girls them they lie
This matter no be chise
The matter jeopardize
Everything i got in mind
Now your eye e don shine
If you no fit finance
Or if you no fit provide
You go see your baby
for another nigger car
On my feet,
I still dey on my knees
Give me that prestige
Jabe no dey sleep
Don’t disturb me please
Already got a mama that is always praying for me
So you can’t do me no harm
I'm magnificent
Anybody wey get mind
Make e chook e head
Nigga is threatening my life
With his hooligans
I no be that's kind of person wey go let them see me less
Ọgbẹni who you help

Sometimes I feel like I’m gonna loose
But when I'm down I talk to myself
I know the lies, I know the truth
But I still fight with the voice in my head
Give me the lighter give me Cruise
All i want is money i don't want friends
Life is so short but life is good
So I no dey like to pressure my self

Cause I want gold and silva
I want diamond and ice
I wan spoil my mama
I wan spoil my papa
I want my peace of mind
Is that too much to ask
Is that too much to ask for

That’s all I want o…
That’s all I want o…

(Anybody wey no like
Me as i dey survive
I no go dey, reason am
Cause i no get that time
Old soldiers never die
My mata no fit cast
I like you,,, i love you
All this girls them they lie)

I wan spoil my mama
I wan spoil my papa
I want my peace of mind
Is that too much to ask
Is that too much to ask for
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Spoil

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche du nuage
2| symbole en bas de la maison
3| symbole à droite du cadenas
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid