paroles de chanson / Izeah parole / If You lyrics  | ENin English

Paroles de If You

Interprète Izeah

Paroles de la chanson If You par Izeah lyrics officiel

If You est une chanson en Anglais

Too many girl wan come my way
But you are the place for me
Me I get issue for my self
I go try fix am like everybody

Our fights be deja-vu
And I no say me and you
Go figure it out
No wahala as dem dey do

But If you
tell me
What you go need
I go get am for you
Just believe in me

And if you carry
My matta
For me
I go tell am say
You be the one for me

Girl I want you
Want you want you want you
Badgirl you know that I love you
Love you
Girl want you want you want you want you 4x
Badgirl you know that I want you
Want you


Anything you want I go do am
And if you feel pain I go feel am
If love be easy make you do am
When things turn bad no be gram wey go fix am

Honeymoon stage
go pass
When you step outside
I go blow cash
If i lose my way
you be my compass oo
B3bia wo ko bia
To wu bo asi oo

Too many girl wan come my way
But you are the place for me
Me I get issue for myself
I go try fix am like everybody

Our fights be deja-vu
And I no say me and you
Go figure it out
No wahala as dem dey do


But If you
tell me
What you
go need
I go get am for you just believe in me

And if you carry
My matta
For me
I go tell am say
You be the one for me


Girl I want you
Want you want you want you
Badgirl you know that I love you
Love you
Girl I want you want you want you want you
Badgirl you know that I want you
Want you
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de If You

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de l'étoile
2| symbole à gauche du cadenas
3| symbole en haut du nuage
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid