paroles de chanson / Hero One parole / Dey Play, Boss lyrics  | ENin English

Paroles de Dey Play, Boss

Interprètes Hero OneEL Miju

Paroles de la chanson Dey Play, Boss par Hero One lyrics officiel

Dey Play, Boss est une chanson en Anglais

Dey play, I'm Boss
Ogogoro dey hot
Sare like horse
Money be my course

Dem like rora wa owo
To ba lowo
Sha ma na owo o jaiye

See your bum bum
Blow pass a bomb bomb
Sweet pass a TomTom
Kpo kutu po po oh ohn

O kpo kutu po po oh
Omo eleyi sokutu wowo
Idi roboto
Emi lomono
Larin mono mono
Mafi oshi se mi lowo
Mon kanra lowo
Mon Bo
Mon Bo
Bere lowo sunbo
Street Disciple
Ghetto Gospel
This is for my people wey dey hussle
When i tepamose i go collect
Now we break bread like holy communion

Dey play, i'm Boss
Ogogoro dey hot
Sare like horse
Money be my course

Dem like rora wa owo
To ba lowo
Sha ma na owo o jaiye
See your bum bum
Blow pass a bomb bomb
Sweet pass a tom tom
Kpo kutu po po oh
Dem like rora wa owo
To ba lowo
Sha ma na owo o jaiye
See your bumbum
Blow pass a bomb bomb
Sweet pass a TomTom
Kpo kutu po po oh

Tell me why you wan Dey do Fala Folo
S’emi okunrin Wawa wowo
Listen to me rora wa owo
Tori at last imma na owo

Bosenwole
Losenjade
Modekinseomo ale
Turn lotto client to dating
Elon Musk is Active
I be Legit with Street O.T
Ori ni mi now
Too much capping
Na capless
when we step out we stay fresh
Eyin Haters e pack well
Hero Baba yin nbo lono
Moma tewo fun awon temi esha mo
As e dey go omo iko
Omo Ogbon
Moni ko get down loco
Versatility
Agility
I gat more bars than panti
Osha mo

Dey play, I'm Boss
Ogogoro Dey hot
Sare like horse
Money be my course

Dem like rora wa owo
To ba lowo
Sha ma na owo o jaiye
See your bumbum
Blow pass a bomb bomb
Sweet pass a TomTom
Kpo kutu po po oh
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Dey Play, Boss

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas de la maison
2| symbole à gauche de l'ampoule
3| symbole en bas de l'oeil
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid