paroles de chanson / HarkyBoy parole / JAM BODY lyrics  | ENin English

Paroles de JAM BODY

Interprète HarkyBoy

Paroles de la chanson JAM BODY par HarkyBoy lyrics officiel

JAM BODY est une chanson en Anglais

As the gbedu don start o
Shey you no go mind
To comot your mind o
Comoty your mind
From your worries
no worry, no worry now

Your body my type o
Gyal I can't deny
Ting I see behind cause wahala for my front o
Na which matter pass this one o
Then I want it , I want it all

But she say I don't know
the way you move so
Boy you too slow, can you up your tempo

I say girl I understand o
I can move it fast o
And if you gimme chance
I can run your mile o, marathon
But she say hold on
I wanna know
I wanna know yeah

Na Who do the Jam o
Na who sing the song o
Na Who do the Jam o
Who do the jam o
Wey dey make them dey jam body
Na Who do the Jam o
Na who sing the song o
who do the jam o
Wey dey make them dey jam body
Dey jam body o
Dey jam body o
Dey jam body o
Wey dey make them dey jam body huh
Na Who do the Jam o
Na who sing the song o
Who do the jam o
Wey dey make them dey jam body

Harkot.. harkot... harkot... harkot... harkot... harkot... harkot


As the gbedu goes on iyo
Baby make you no forget iyo
Say you be my rhythm and blues you know
Make you no go put me for cruise you know I'm crucial
And that you know
Mama make I slide am pass iyo
Baby Make you give me one dance
Gimme one chance.
Make I show you no be chaise
Oh no no

You may be thinking who he is
Well he's just a guy with music for your soul
You may be asking where he's from
Well he's HARKOT and he's from PH from PH o

I don tire for your matter
I don't really know what to say
Cos the things you dey do me
E dey scatter my brain no no no

I don tire for your matter
And I don't really wanna go astray
Cos the things you dey do me
E dey scatter my brain no no no

Na Who do the Jam o
Na Who do the Jam o
Who do the jam o
Wey dey make them dey jam body
oh no no
Na Who do the Jam o
Who do the jam o
Who do the jam o
Wey dey make them dey jam body

Come to my place make I jam your body
Cruise control she damage my body
Pull you close
Put you in a doggy
Fuck you till the morning
Body sweet like a honey
Got her screaming, Boy you baaaaad
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Bright Wodi
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de JAM BODY

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut de la croix
2| symbole à gauche du coeur
3| symbole à gauche du téléviseur
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid