paroles de chanson / Geewealth parole / Olohunjedalo lyrics  | ENin English

Paroles de Olohunjedalo

Interprète Geewealth

Paroles de la chanson Olohunjedalo par Geewealth lyrics officiel

Olohunjedalo est une chanson en Anglais

Wetin man don see man no fit talk
Everything hard but i still carry on
Kudos to men outside wey never give up
I pray to God make he crown ur efforts
After so many struggle and pains
Hustle everyday no holiday
Man dey pray for good life everyday
Make i no die wen my hustle pay
As i pray for peace i dey pray for blessing
Bless me bless me plenty plenty riches
Till thy kingdom come
Never will i give up
For those wey get God
Get nothing to fear for

So many things don sup
Wey wan make man give up
If no be God
Man for don loose focus

Olohunjedalo
Dey wanna see me fall
Dem pray make i no rise up
But with Jehovah i stand strong

Many things don open my mind
Cos strange things dey happen for inside life
Things wey don make me realize
Say only the strongest fit survive
Gat me thanking God for mercy
Heading to the top slowly but steady
Many haters keep on laughing at me
But I stand strong cos i get God’s blessing
Ire Ayomi wami wale
Bad energy stay far away
Make i no dey for grave
Lasiko tiremi ba de

Olohunjedalo
Dey wanna see me fall
Dem pray make i no rise up
But with Jehovah i stand strong

Dey wanna see me fall
But with Jehovah i stand strong
Dey no fit see my downfall
Rara o mi o le jaboooo
Gat me thanking God for mercy
Heading to the top slowly but steady
Many haters keep on laughing at me
But I stand strong cos i get God’s blessing

Olohunjedalo
Dey wanna see me fall
Dem pray make i no rise up
But with Jehovah i stand strong
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Olohunjedalo

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de la calculatrice
2| symbole en haut de l'horloge
3| symbole en bas du pouce en l'air
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid