paroles de chanson / Gee Jay parole / Oil lyrics  | ENin English

Paroles de Oil

Interprète Gee Jay

Paroles de la chanson Oil par Gee Jay lyrics officiel

Oil est une chanson en Anglais

Intro; Gee Jay..., uh nuh nuh....
1. Dem talk say I dey blow trees o,
Wetin dey do me I no fit talk, I no fit talk am
You know say me I no wan fall inside canoe o.
Wetin dey do me e don too much, e don too much o.
I must flex, i no wan hear say I suffer,
I must flex..., i no wan hear say I beg money,
I must flex, i no wan hear say I fall down,
I must flex..., I no wan hear say dull body.

Chorus: I carry your matter for my head o, for my head o, ai,
Give me oil for my head o, for my head o, ey,
I carry your matter till I ghost o, till I ghost o,
Daddy,
Give me oil for my head o, for my head o, ai.
Ebelebe, peperipe, Ebelebe, kpakorokpa, 2x

2) Na you be the one wey dey talk and do,
You must give me the rice, to chop my stewww, awww...
cnd if you no give me rice I go turn banku, for my stew,
If I no dey this life, how I go do small gbedu o.

I must flex, i no wan hear say I suffer,
(I no wan hear am o)
I must flex..., i no wan hear say I beg money,
(Omo me I wan flex o)
I must flex, i no wan hear say I fall down,
I must flex..., I no wan hear say dull body.

Chorus: I carry your matter for my head o, for my head ai,
Give me oil for my head o, for my head o, ey,
I carry your matter till I ghost o, till I ghost o,
Daddy,
Give me oil for my head o, for my head o ai.

3) Yes you gat the power o,
Yes e sure me say you no dey tire o,
Me I love you dada,
Me I love you die I no go tire o (2X)
You be the landlord ey of my life o ey.
Thought I was alone, but I no dey alone.

Chorus: I carry your matter for my head o, for my head ai,
Give me oil for my head o, for my head o, ey,
I carry your matter till I ghost o, till I ghost o,
Daddy,
Give me oil for my head o, for my head o ai.

Outro: Ebelebe, peperipe, Ebelebe, kpakorokpa, 2x
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Oil

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas de la croix
2| symbole à gauche de l'oeil
3| symbole à droite de l'appareil photo
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid