paroles de chanson / Gblaze parole / Your Love lyrics  | ENin English

Paroles de Your Love

Interprètes GblazeTerri

Paroles de la chanson Your Love par Gblaze lyrics officiel

Your Love est une chanson en Anglais

It’s Emmy Music Empire
Give me sugar baby yo oh
Girl your body nice
I no go lie girl blow my mind
Buy you nest designs
Say DJ put it on rewind

Caro na ne sisi
Caro na sweet potato
She com dey give me body
She call me eminado

Caro na ne sisi
Caro na sweet potato
She com dey give me body
She call me eminado

Caro dey make me feeling lazy
Make a nigga want to craze
For your love
Caro dey make me feeling lazy
Make a nigga want to craze
Na na na na na na

Baby this your love dey make me wonder
Dey make me
Want to spend some cash on a —
Oh eh
I want to show my loving better
I want to
Baby one wey go love you over
And over

Girl you make me shiver
And your body badder
Body badder, give me fever

Dem dey hate but we dey weaver
Only you be my lover
Girl your body badder
Body badder
Give me fever

Yeah
And if you dey with me baby I go dey
Only you dey my mind every other day
Yeah yeah
Nobody has to know
Oh no no
Sweet lobolobo
Nobody has to know
Oh no no
Sweet lobolobo

Caro dey make me feeling lazy
Make a nigga want to craze
For your love
Caro dey make me feeling lazy
Make a nigga want to craze
Na na na na na na

That is your body na, re oh wonder
And you no say, only you you’re my heart desire
That is your body na, re on re
And you no say, only you you’re my heart desire

Kilofe sele lofemo o
Tobajo wo moma lowo fu e o
Kilofe sele lofemo o
Tobajo wo moma lowo fu e o

Caro dey make me feeling lazy
Make a nigga want to craze
For your love
Caro dey make me feeling lazy
Make a nigga want to craze
Na na na na na na
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Your Love

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de la valise
2| symbole en haut de la maison
3| symbole à droite de l'oeil
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid