paroles de chanson / Freakhy parole / Sapa lyrics  | ENin English

Paroles de Sapa

Interprète Freakhy

Paroles de la chanson Sapa par Freakhy lyrics officiel

Sapa est une chanson en Anglais

Brother man sit up
Mr man sit up
So that anywhere you sef you dey
You go dey fit talk
They no go tell you shut up
Cos your money go speak up
Na person wey chop belle full naim
dey reason stock Up

Tell me what you want
Tell me what you want from a nigga

You Pull up with the ice no filter

Wetin come dey sup
Wetin come dey sup oh my brother

I’m missing all my shot no trigger

Brother I dey hustle, I be Ghetto
Kalakula
Before I enter studio, I get stoned
like Okuta
Motivation quote na everyday I dey
read am
And if I snap picture many apps I dey
edit am

Where Una dey see this money?
Where Una dey see this money?
Oboy I don tire

Situation not too funny
Brother it is not very funny
I dey live with sapa
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Sapa

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas de l'enveloppe
2| symbole à droite du téléviseur
3| symbole en haut de l'horloge
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid