paroles de chanson / Flare parole / Blessings lyrics  | ENin English

Paroles de Blessings

Interprète Flare

Paroles de la chanson Blessings par Flare lyrics officiel

Blessings est une chanson en Anglais

(Intro/Hook)

(When I spend a G on myself
Na because I want no stress
But I thank God for my blessings (x²)
I make a toast to my frenemies
One more for that enemy. Wey go dance to my melody
Dem go dance to that melody)

I no dey play
No time for jokes when it's time for the pay
You be my friend for this biz not dey
No come dey whine when e come to the day
(Chorus)
Never settle for less
Just because I dey finesse
No mean say I no dey vex
Omo no come make me vex(x²)

Verse 1
Dem say I dey ginger
If e too much make you cop some liver
No dey steak me for insta
Stay for my ass like nicker

I don't know
why dem dey hate on me
I don't know
When I dey hustle no sleep
They don't know
Many, many things that I did
They don't know

Repeat(intro/hook)
When I spend a G on myself
Na because I want no stress....

I don't know
why dem dey hate on me
I don't know
When I dey hustle no sleep
They don't know
Many, many things that I did
They don't know

(Verse 2)
See everyday
I dey grind for night, noon till morning
Now they com dey like the G but don't say
See I no dey send I'm living my way
I dey shine everyday.
Try off the light buy still Dem no fit
Anywhere I show mehn is all lit
Feeling so fine they say I'm so sick (yh)

(Repeat intro/hook/chorus x¹)
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Blessings

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche du téléviseur
2| symbole à droite de l'étoile
3| symbole à gauche de la poubelle
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid