paroles de chanson / Fireboy DML parole / YAWA lyrics  | ENin English

Paroles de YAWA

Interprète Fireboy DML

Paroles de la chanson YAWA par Fireboy DML lyrics officiel

YAWA est une chanson en Anglais

Man on a mission
I see no competition
And I mind my business
God is my witness
They don't see my vision
Omo ologo jeje mi mo n lo oh
One in a million
Wetin dem talk say I do now?

Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi
Je kan ma nue nue nue
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi

Je kan ma nue nue nue
Kilotunde kilotunde
Ki le tun fe, ki ni mo se?
I dey jejely go my way
But dem say, dem say
Kilowade kilowade
Kiletunfe kini mo se?
I dey jejely go my way
Anything, anything I say
Dem say

Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi
Je kan ma nue nue nue
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi

Je kan ma nue nue nue
Je kan ma so lo
I no fit dull, I no kill person oh
Mi o n s'omo isolo
I be sure boy
I no thief person own
Enter my convoy
We dey burn up
I don dey smoke igbo
One bang tun ti roll up
Mo ti jogor
I no see person ohhh

Don't give a fuck anything you talk
I did more than enough, I've been on the block
I've been giving it all on the dance floor
24/7 'round the clock and I swear to God (ou)
Awon temi wan gbomigan
365 days we de burn it up
Life on the road always on the go
We de cho! De rigimarol
Omo
Kilotunde kilotunde
Ki le tun fe, ki ni mo se?
I dey jejely go my way
But dem say, dem say
Kilowade kilowade
Kiletunfe kini mo se?
I dey jejely go my way
Anything, anything I say
Dem say

Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi
Je kan ma nue nue nue
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi
Je kan ma nue nue nue

Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi
Je kan ma nue nue nue
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteurs: Adedamola Oyinlola Adefolahan, Allie Odunayo, Kareem Olasunkanmi Temitayo
Copyright: Downtown Music Publishing, EMPIRE PUBLISHING, Universal Music Publishing Group

Commentaires sur les paroles de YAWA

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite du cadenas
2| symbole à droite de la croix
3| symbole en haut du smiley
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid