paroles de chanson / Dunni Alexandra Lawal parole / Overdose lyrics  | ENin English

Paroles de Overdose

Interprètes Dunni Alexandra LawalRaheem Oluwaseun

Paroles de la chanson Overdose par Dunni Alexandra Lawal lyrics officiel

Overdose est une chanson en Anglais

Ohhh ohhh ohhh ah ah

People dey ask me say
Wetin you give me chop odo
I dey tell dem say
Wetin you give me na just love
I dey ask you say
Wetin you give me chop odo
You dey tell me say
Wetin you give me na just love

Juma sosoliso ajuma
Where you go I wanna go ajuma
Babyboy sosoliso ajuma
Oh ajuma catch my heart

Juma sosoliso ajuma
Where you go I wanna go ajuma
Babyboy sosoliso ajuma
Eh you have captured my heart o

Love me love me
The way that you give me love Na wa
Touch me touch me
The way that you give me love na wa
Overdose overdose o
The way that you give me love na wa
Overdose overdose o
The way that you give me love na wa

Love me love me
The way that you give me love Na wa
Touch me touch me
The way that you give me love na wa
Overdose overdose o
The way that you give me love na wa
Overdose overdose o
The way that you give me love na wa


Whether na sunny abi na rainy whether
You can count on me
Whenever you call on me o
Baby mi I will always be there
Whether na morning abi na evening time o
Baby count on me
Whenever you call on me o
Baby mi I will always be there

Juma sosoliso ajuma
Where you go I wanna go ajuma
Babyboy sosoliso ajuma
Oh ajuma catch my heart

Juma sosoliso ajuma
Where you go I wanna go ajuma
Babyboy sosoliso ajuma
Eh you have captured my heart o

Love me love me
The way that you give me love Na wa
Touch me touch me
The way that you give me love na wa
Overdose overdose o
The way that you give me love na wa
Overdose overdose o
The way that you give me love na wa
Love me love me
The way that you give me love Na wa
Touch me touch me
The way that you give me love na wa
Overdose overdose o
The way that you give me love na wa
Overdose overdose o
The way that you give me love na wa
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Overdose

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas de la croix
2| symbole à droite de la loupe
3| symbole à gauche de la poubelle
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid