paroles de chanson / Dhe Hero Dhon parole / From Above lyrics  | ENin English

Paroles de From Above

Interprètes Dhe Hero DhonNicholas Danso Kwakye

Paroles de la chanson From Above par Dhe Hero Dhon lyrics officiel

From Above est une chanson en Anglais

He hee heee

Know sey the blessing wey ya get
Waa waa waa
Dhe hero Dhon


Rich Man If you can see paradise,
Try make the maker ,
Get eve rything nice

So No more suffer suffer ,
Here Ah Juvenile ,

Aso you know how the thing go ,
Mi geh alot ah style ,

Better stay back ,
Never try to cross this mark or line,


Price my style so nice , get a lot ah price ,
5 Starts , nigga bro gee hey don’t get surprised

All the things mi talk , yeah mi ah never lie ,

You been to paradise,
Yeah nigga better rise ,

Anyway make mi tell you how the thin me g go ,
It’s a wide world , try better know it’s Evil ,

Ignore all pride ,
Stay honest aso the thing go,

Likkle Likkle money, wey dem get
Rise thier ego

Don’t shout out loud
Glory you get ,
From above
From Above
From Above

CHORUS

Know sey the blessing wey ya get ,
From Above ,
From above ,
Blessing
From above
From above
Know sey the favor wey ya get ,
From Above
From above
From above
From above
The blessing wey ya get ,
From Above ,
From above ,
Blessings
From above
From above
The glory wey ya get ,
From Above
From above
From above
From above

Second Verse

No pride mi bredda ,
Every blessing wey we get
Is from Omega

Calm down , stay cool and thank your father
Aso he gives you money to feed you and your daughter
You lie you never your own master ,
Real gangster never sellout en bredda,
No chap chap to laugh at niggas
Don’t be a hater
Don’t follow haters
Listen

CHORUS

Know sey the blessing wey ya get ,
From Above ,
From above ,
Blessings
From above
From above
Know sey the favor wey ya get ,
From Above
From above
From above
From above
The blessing wey ya get ,
From Above ,
From above ,
Blessings
From above
From above
The Glory wey ya get ,
From Above
From above
From above
From above

DHE HERO DHON
HE HEE HEEE
WAA
WAA
WAA
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de From Above

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut de l'enveloppe
2| symbole en haut de la croix
3| symbole en haut de l'oeil
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid