paroles de chanson / DestinyMally parole / UPGRADE lyrics  | ENin English

Paroles de UPGRADE

Interprètes DestinyMallySeyi Vibez

Paroles de la chanson UPGRADE par DestinyMally lyrics officiel

UPGRADE est une chanson en Yoruba

Oh na
Oluwaloseyi oh
Vibez Vibez
Ayy ayy ayy ayy
Awon ore mi tin shenk mi
DestinyMally
Won k'emi na o de upgrade oh ohh
Ehn ehn
Seyi Vibez on this one awuda

Say me I no know ohh
Say me I no know when I go blow
Say me I wan show ohh
Ibi egbe mi tin na'wo me sef I wan show

I want to travel out kin losi Malay
I want to get this money kin le r'owo ra'le yeah
I don tire for the learn
Baba wa bami shee

Say awon ore mi tin shenk mi
Won k'emi na o de upgrade upgrade
I'm gonna keep on hustle
Keep on hustle till when I make it

E gbo na tani ishee wu
Tani o wu k'oma ra'le
Cause I no get nobody plus
But you Baba loke

Awon ore mi tin shenk mi shenk mi
Won k'emi na o de upgrade
I'm gonna keep on hustle hustle
Keep on hustle till when I make it

E gbo na tani ishee wu
Tani o wu k'oma ra'le ehn ehn
Ayy yeah ayy yeah nah

Na me go run mad race
Na you go run your race
No dey sit down make you con dey wait
Wetin I dey look for na money I dey chase
Bills full my neck wey be say I go pay

Kaka k'omo oloore jin si koto
Mona mona a tan'na iyanu iyanu
Omo toh shishee gbodo gbadun gbodo gbadun
Baba ma shee won a de lanu won a de lanu

Cause life too short
Many things dey occur
Everything I do all my life dey on God
It's turning on on
Isabella turn me on
Keep balling all night bi some Don Bellion

Cause life too short
Many things dey occur
Everything I do all my life dey on God
It's turning on on
Isabella turn me on
Keep balling all night bi some Don Bellion ah yeah yeah

Awon ore mi tin shenk mi ahh ayy
Won k'emi na o de upgrade upgrade
I'm gonna keep on hustle
Keep on hustle till when I make it ayy ayy

E gbo na tani ishee wu ayy ayy
Tani o wu t'oma ra'le
Cause I no get nobody plus
But you Baba loke

Awon ore mi tin shenk mi shenk mi
Won k'emi na o de upgrade
I'm gonna keep on hustle
Keep on hustle till when I make it
E gbo na tani ishee wu
Tani o wu k'oma ra'le
Ayy yeah ayy yeah nah
Ahh ahh life too short

Everything dey on God
Everything I do omo e dey on God
Life too short
Omo e dey on God
Yeah yeah

DestinyMally on this one
Seyi Vibez oh yo
Oh na na na
Oh na na na
Oh na na na na na
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de UPGRADE

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de l'oeil
2| symbole en haut du cadenas
3| symbole à droite de la croix
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid