paroles de chanson / David Meli parole / The One lyrics  | ENin English

Paroles de The One

Interprètes David MeliMinz

Paroles de la chanson The One par David Meli lyrics officiel

The One est une chanson en Anglais

Wassup
Minzulode lomo ahh

Aunty make I tell you something
No be joke no be play no be small thing
I no go lie say you do me strong thing
You do me strong thing
I dey talk you dey form Rihanna sey
Say she no dey come till I buy designer
Her body hot her body fire
Why she do me bad kilode me tire yeah

She be the one
Wey dey make me dey want to fall in love
Shey you know sey me I want to touch
She carry back I dey see am for the front
She be the one
Wey dey make me dey want to fall in love
Shey you know sey me I want to touch
She carry back I dey see am for the front

Eh say she anywhere the money go
So I make my pocket start to overflow
I get to give am make she carry go
Wetin she do me say nobody know (Nobody no no no)
Up all night till the morning
Thinking about how to make you love me
O girl I'm trynna make you know me (Wassup)
You know you can text me if you lonely
She be wanting me money
24times I'm trynna call eh
Text me on the phone
She tell me she love me
Now I want to go she dey make me fall again o
She be wanting me money
24times I'm trynna call eh
Text me on the phone
She tell me she love me
Now I want to go she dey make me fall again o

She be the one
Wey dey make me dey want to fall in love
Shey you know sey me I want to touch
She carry back I dey see am for the front
She be the one
Wey dey make me dey want to fall in love
Shey you know sey me I want to touch
She carry back I dey see am for the front

Girl you get e big something
Me I like e big something
For your love I fit to cross country yhh
Oya give me no long tin girl
Moni boss e girl o
Baby give me love wey you get o
O baby don't forget o (Forget o)
Oya give me that your thing so

Girl I no go play you like a ping pong
Knocking at your door like a ding dong
You go be the queen for my kingdom(For my kingdom for my kingdom)
Girl I no go play you like a ping pong
Buy you feraganmo wey you need o
You go be the queen for my for my yeahhh
You go be the queen for my for my yeahhh

She be the one
Wey dey make me dey want to fall in love
Shey you know sey me I want to touch
She carry back I dey see am for the front
She be the one
Wey dey make me dey want to fall in love
Shey you know sey me I want to touch
She carry back I dey see am for the front
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: CHARLES SMITH
Copyright: Actual Music, S.L., Kobalt Music Publishing Ltd., O/B/O DistroKid, Royalty Network, Songtrust Ave, Sony/ATV Music Publishing LLC, Universal Music Publishing Group, Warner Chappell Music, Inc., Wixen Music Publishing

Commentaires sur les paroles de The One

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas de l'oeil
2| symbole en bas de l'appareil photo
3| symbole à droite du téléviseur
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid